Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
never skip a prank video ๐ญ
82,622 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

Egbon talk say "ano get any business with any descendants of KanaYO" ๐ ๐ ๐ ๐

๐๐

Fb boss ๐ค ๐

That first masquerade was like "u no fit see me for this kind settings" ๐ egbon move asapu๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ah no wan hear finish ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This should entered Guinness World Records... The First Man To Chase Away....6 Masquerades at once.... Mmawu Bia Ebaa..๐คฃ๐คฃ๐คฃ

The gods have been molested.

That first guy is a goat He no wan wait for evidence

That first masquerade must have died from rituals in his previous life ๐ณ ๐คฃ ๐ ๐

Oya nah we go see later snr man

The masquerade wey dey middle no wan hear the concluding part, I meuv asap ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Will move ๐๐

Masquerade dey run ke ๐ญ๐๐

Masquerade Dey fear ke

Survival Instinct 100000

Omo this egungun dey very young and strong oooo. Very agile

why dem dey run๐คฃ

Why all of them con short?๐๐ญ๐ญ

The first masquerade guy hear the gist reach one point and tell himself say โno be dis kind talks make me wear juju attire enter road for this hot sun.โ E move ASAPU!! ๐คฃ๐

It's that first gods that used style to walkway made me laugh, baba didn't even allow him finish ๐

Leave football before football leaves you ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

That first masquerade dey pami

Make nobody prank me with this thing o

Masquerade run for juju ke ๐๐

If u watch dis video and didn't laugh see ur Doctor ๐

Na me be the first masquerade ๐๐

First one to Move just you Thug comot ni ๐

Ohhh my Goooooddd

๐ญ๐ญ

See as ordinary man dey chase the gods ๐

There are times you don't think, you just make up ur mind in the spot before the offer is completely read out to U Na wetin that first masquerade do dia

Masquerade dey fear keh

Chairman dey komot in peace ๐ ๐คฃ ๐ ๐น ๐

Gbesss

Why would the gods go dey fear juju?

This one no wan hear say them shoot bird him mama fly
