Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

never skip a prank video 😭

82,622 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля FoÑÊs wÜRÃ💰📱
FoÑÊs wÜRÃ💰📱8 месяцев назад

Egbon talk say "ano get any business with any descendants of KanaYO" 😂 😂 😂 😂

Фото профиля yinkaaaaa
yinkaaaaa8 месяцев назад

😂😂

Фото профиля FoÑÊs wÜRÃ💰📱
FoÑÊs wÜRÃ💰📱8 месяцев назад

Fb boss 🤝 😂

Фото профиля bigmachi 🦅
bigmachi 🦅8 месяцев назад

That first masquerade was like "u no fit see me for this kind settings" 😂 egbon move asapu🤣🤣🤣

Фото профиля Marble Forex
Marble Forex8 месяцев назад

Ah no wan hear finish 🤣🤣🤣

Фото профиля D'CEO Village Boy Movement
D'CEO Village Boy Movement8 месяцев назад

This should entered Guinness World Records... The First Man To Chase Away....6 Masquerades at once.... Mmawu Bia Ebaa..🤣🤣🤣

Фото профиля Bisco
Bisco8 месяцев назад

The gods have been molested.

Фото профиля GRITTECH by Mayor 👨🏾‍💻
GRITTECH by Mayor 👨🏾‍💻8 месяцев назад

That first guy is a goat He no wan wait for evidence

Фото профиля john
john8 месяцев назад

That first masquerade must have died from rituals in his previous life 😳 🤣 😂 😅

Фото профиля EMMY MILES…🧃
EMMY MILES…🧃8 месяцев назад

Oya nah we go see later snr man

Фото профиля 662
6628 месяцев назад

The masquerade wey dey middle no wan hear the concluding part, I meuv asap 🤣🤣🤣

Фото профиля Femi Agboola
Femi Agboola8 месяцев назад

Will move 😂😂

Фото профиля BIG SOSA 🇹🇬
BIG SOSA 🇹🇬8 месяцев назад

Masquerade dey run ke 😭😂😂

Фото профиля indispensable David
indispensable David8 месяцев назад

Masquerade Dey fear ke

Фото профиля Lino Sarkcess Reddington
Lino Sarkcess Reddington8 месяцев назад

Survival Instinct 100000

Фото профиля Lakesea
Lakesea8 месяцев назад

Omo this egungun dey very young and strong oooo. Very agile

Фото профиля 🦋still pretty
🦋still pretty8 месяцев назад

why dem dey run🤣

Фото профиля Miss Capable✨👑
Miss Capable✨👑8 месяцев назад

Why all of them con short?😂😭😭

Фото профиля èHIMARé®️
èHIMARé®️8 месяцев назад

The first masquerade guy hear the gist reach one point and tell himself say “no be dis kind talks make me wear juju attire enter road for this hot sun.” E move ASAPU!! 🤣😆

Фото профиля Abdul-Fatai (Omo Oshodi)
Abdul-Fatai (Omo Oshodi)8 месяцев назад

It's that first gods that used style to walkway made me laugh, baba didn't even allow him finish 😅

Фото профиля AJ@y👌🏿🇬🇭
AJ@y👌🏿🇬🇭8 месяцев назад

Leave football before football leaves you 🤣🤣🤣

Фото профиля Big Ayinde
Big Ayinde8 месяцев назад

That first masquerade dey pami

Фото профиля Praiz Mi Asake
Praiz Mi Asake8 месяцев назад

Make nobody prank me with this thing o

Фото профиля ℤ𝕖𝕖𝕫𝕙𝕦!
ℤ𝕖𝕖𝕫𝕙𝕦!8 месяцев назад

Masquerade run for juju ke 😂😂

Фото профиля James ❤️
James ❤️8 месяцев назад

If u watch dis video and didn't laugh see ur Doctor 😂

Фото профиля ALPHA🐺
ALPHA🐺8 месяцев назад

Na me be the first masquerade 😂😂

Фото профиля Sir’Kazy 024
Sir’Kazy 0248 месяцев назад

First one to Move just you Thug comot ni 😂

Фото профиля SLEEKT💙
SLEEKT💙8 месяцев назад

Ohhh my Goooooddd

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸8 месяцев назад

😭😭

Фото профиля Whalex Ace🖤💎
Whalex Ace🖤💎8 месяцев назад

See as ordinary man dey chase the gods 😂

Фото профиля Alpha Autos Abuja 🧰
Alpha Autos Abuja 🧰8 месяцев назад

There are times you don't think, you just make up ur mind in the spot before the offer is completely read out to U Na wetin that first masquerade do dia

Фото профиля Uglyboy_OJ🐉
Uglyboy_OJ🐉8 месяцев назад

Masquerade dey fear keh

Фото профиля DonSam
DonSam8 месяцев назад

Chairman dey komot in peace 😆 🤣 😂 😹 😆

Фото профиля Yahaya Emmanuel
Yahaya Emmanuel8 месяцев назад

Gbesss

Фото профиля T.E.G🥶💎💡
T.E.G🥶💎💡8 месяцев назад

Why would the gods go dey fear juju?

Фото профиля Danzy✨
Danzy✨8 месяцев назад

This one no wan hear say them shoot bird him mama fly

Похожие видео