Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Never thought I'd see the day where ashaw0 is being advertised like a normal Job. Smh
19,588 Aufrufe • vor 16 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

One innocent girl now go dey one side dey feel bad

Women are the ones making men to always talk down on them, even guy way day into Yahoo will never come online advertising yahoo, it's always women

Wow , it will soon be available to advertise on tv soon

God abeg make person way we born no put us for shame o 🙏

May God expand the source of her income 🙏

That’s what most people do for a living lately

E get one ashawo way I know she don buy car ooo , i surprise . Ashawo everywhere for Nigeria now , now way iphone 18 don come out the hustle don increase. 😂 😂.

@Hollarmemes Na she sabi

Smh 😒

I think maybe the world is actually coming to an end

It’s actually sad that society has normalized prostitution so MUCH.

omo wetin be this again

E don reach time wey God gats nuke all of us

So you became a Prostitute made money and you want to run out to go and be a Massage Therapist? Is there no proof that even you don’t believe in being a prostitute?

Smh fr

Na she sabi

it's happening on telegram now

The is the result of terrible governance over the years, support by a lot of illicit money in our society

E fit be content she deh do

Maybe na content sha. You never can tell

E don reach like this? 😭

This world don spoil finish

Omoo some people no truly get sense ajeh

One of the oldest profession 💀

Things we see happening

@bemzyfr Wetin be this 😂😭

This video u know how many girls this video alone don recruit to the O's work like this

Make dem blow trumpet sef

This current society is cooked

We are finished

Omo pple don go far oo

Now you’ve seen the day how e come be now

She's so proud of herself

Ahh I hope it’s just content
Ähnliche Videos
Sensitive content
Never thought I'd being seein a fight between a crackhead and a bathsalthead
Chisme 𖤐
50,439 Aufrufe • vor 1 Monat

