Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

New Age Moroccan final today 🇲🇦🇲🇦

66,882 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von NO GREENER PASTURE
NO GREENER PASTUREvor 9 Monaten

You go soon collect your own Banana no worry!!

Profilbild von DAIZEN🤡
DAIZEN🤡vor 9 Monaten

Make una just imagine say Morocco loses tonight, new age fanboy fit 😂😂

Profilbild von Benedict
Benedictvor 9 Monaten

You cover ur hairline 😂😂💔

Profilbild von Faith Kayode
Faith Kayodevor 9 Monaten

Verified Account follow me I follow back immediately

Profilbild von julius parkArts
julius parkArtsvor 9 Monaten

My bestie

Profilbild von Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟vor 9 Monaten

I don day wait since 😂😂

Profilbild von Nzechukwu
Nzechukwuvor 9 Monaten

😂😂😂 Ogunz the boss

Profilbild von YL_IN_LAGOS
YL_IN_LAGOSvor 9 Monaten

E sharp ❤️

Profilbild von I Am Gifted🎧💜
I Am Gifted🎧💜vor 9 Monaten

Try link up with speed

Profilbild von zak 🖤
zak 🖤vor 9 Monaten

New age poco lee

Profilbild von Pacman
Pacmanvor 9 Monaten

You say make we predict you don shenk us 😂😂

Profilbild von KRUZMILES
KRUZMILESvor 9 Monaten

E go come be like say naija no get even one better place to do all this. The PR just they long.

Profilbild von MOGUL MERCHANDISE
MOGUL MERCHANDISEvor 9 Monaten

@GabbanaSZNN No come back again oh

Profilbild von Uzor Udochukwu
Uzor Udochukwuvor 9 Monaten

😂😂 u wey get new age madness

Profilbild von I G H O D A L O 🎯
I G H O D A L O 🎯vor 9 Monaten

Up 🇸🇳

Profilbild von Anikó
Anikóvor 9 Monaten

banger

Profilbild von Vickman4t💪🏿
Vickman4t💪🏿vor 9 Monaten

Ona no go win inshallah

Profilbild von omo0ba🎖️
omo0ba🎖️vor 9 Monaten

Guy leave this fooling for TikTok na?

Profilbild von YCREM🍁
YCREM🍁vor 9 Monaten

You be fool 😂

Profilbild von Pяom Pяom🌚
Pяom Pяom🌚vor 9 Monaten

this dance step 😂😂😂😂 abeg go trademark am guy

Profilbild von chicarito
chicaritovor 9 Monaten

Dem go beat dem today

Profilbild von SADIQ🪼
SADIQ🪼vor 9 Monaten

Werey 😅😅

Profilbild von MoneyDLuffy
MoneyDLuffyvor 9 Monaten

Thought shanks said they can’t make videos?

Profilbild von BIG CELEB 📚
BIG CELEB 📚vor 9 Monaten

😂😂😂😂😂

Profilbild von Obinna Onalu
Obinna Onaluvor 9 Monaten

@DOgwogwo054 😂😂😂

Profilbild von 9ja_stretfordend🇳🇬
9ja_stretfordend🇳🇬vor 9 Monaten

@Khanstillday Make dem deport this guy jare

Profilbild von AGUGUGU
AGUGUGUvor 9 Monaten

pawon jo ogunmepon

Profilbild von ayobamiji
ayobamijivor 9 Monaten

Abeg help me steal that cup 😂😂

Profilbild von officialkizito
officialkizitovor 9 Monaten

Bad guy

Profilbild von nuel?
nuel?vor 9 Monaten

huh?

Profilbild von Honey🧡
Honey🧡vor 9 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣 you no Dey shame

Profilbild von Human beings are wicked
Human beings are wickedvor 9 Monaten

Activeeee

Profilbild von Rickrhagz
Rickrhagzvor 9 Monaten

You no go come back now before dem hold you for there

Profilbild von I Am Gifted🎧💜
I Am Gifted🎧💜vor 9 Monaten

Link up with speed?

Profilbild von Yusuff
Yusuffvor 9 Monaten

Wetin baba toheeb dey find for Morrocco

Ähnliche Videos