Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
New Age Smokers, where is the lie? ๐๐๐จ
73,098 Aufrufe โข vor 9 Monaten โขvia X (Twitter)
58 Kommentare

Me way buy Igbo day drag two you day drag four ...if I pass the Igbo again mk I bend lol ๐

Omo, I think say na me just stingy. ๐ So, una dey calculate am too ๐๐ญ

Hahaha my roomie for school oooo nobody do anti clock wise pass m

๐๐๐๐

๐๐๐๐

Back then, weed was N20 each and could wrap 2 to 3 ties. A parcel was N100 or N200 and could wrap 6 to 12 ties. Cana is N10,000 for 2 wraps. You even get luck say dem give you ๐

See calculation ๐ญ๐คฃ

For this economy? ๐

No be lie @wisdomyy Dis my guy wey I tag now go tell u say u don dey jonse You no no say na puff and pass

@wisdomyy Na so nau

U wan finish my backy

No be my fault,the Cana delivery cost

Ahswr ๐ญ

๐ญ๐ญmake plug dey use bolt come deliver Cana

Cana 10k โCollect your Foodโ 3k ๐ญ

This one small, what about the werey wey we go pass igbo for them to come kidnap m for 2hours without passing

2hrs keh Yunno dey talk?

I never knew loud was actually more expensive than chicken republic Rice

Inside Life

i dey smoke every day so I know how much me sef dey spend every week, cana don cost bro if I give you na sipping

Sipping keh as how ๐ญ

just 2 drag u go give me back ๐

Puff Puff Pass โ๐ฝ๐๐ค๐ฝ

You know how much 1g is ???

@Smilez224 ๐ฅฒ

Mutuals?

@labamz_OG you don use anti-clockwise kee me ๐๐๐

๐๐๐๐๐๐๐

Ajeh ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

No lies

๐๐๐

๐๐

๐๐๐๐๐

So accurate ๐ค๐๐๐

๐๐

@eleniyanx ๐

If it finish wetin I go take hold body ?๐๐

Dyg ๐

๐

Omo if I see newbie dey waste smoke I fit crash out oloun E come be backie ahh Eje you go dey go house o

I dey use vn ๐

Lmao ๐คฃ facts

๐

๐น

True

๐๐

So we gree say everybody de smoke abi

โ๐ฝ๐๐ค๐ฝ

Omo the guy no lie ๐

If you see my marking ๐

@tuscy_0 Ramos ๐

@tuscy_0 No space, yunno fit get peace ๐

lol smoke don cost

Like werey

Some of them no dey get conscience๐,I go buy Igbo with my hard earn money for you to seize am๐ค? ....even get one of my guy wey no dey like buy but ...every day this werey go dey disturb me for smoke.....eeh don see dealer na๐ซฉ

๐๐คฃ abeg my stomach

Easy ๐
รhnliche Videos
Where is the lie?!๐คท๐ฝโโ๏ธ๐คท๐ฝโโ๏ธ๐๐
Eko.Savage
50,190 Aufrufe โข vor 1 Monat
