Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨NEW ASAKE ICE 💎🧊 🤯
Комментарии: 25

The money too choke him just dey use diamond do anything wey come him head. God! 🥶

Omoh this grace is everlasting br

@bizzleosikoya asake hairstyle is like gta bro from bald to dreads in 2 mins

Asake on this sound would be fire ! 🔥 @44rymes - 30

When it’s your turn to ball ,,, ball oooo na wetin Asake Dey on

@olabisof_lag23 Coat of arms 🥶 pattern po

@Asarailu__ Highest ticket price by any Africa artist at the o2 arena and you still Dey in shock ? 😂😭

Too rich… double m $$

@Loner_634 Zino just dropped go spin it

all these gimmicks no dey work... Afro-fl0p artist no fit sellout arena in uk wey nigerians plenty cos his EP & album don fl0p upon all the farming.. agbake is already in his No-Hit Era.. now playing don't rage-bait me by dammy krane 🔥

@Asarailu__ Ogo!🔥

e get aura pass wizzy

Him hair don dey long again

Be like FBI batch 😭😭

Giran Republic

Asake just dey hot 🔥 this period

No trust those girls

Omo Asake Bagg too longggggggggg 💰

Too fly 🥶🦎

Money man 🪖❤️

Asake soap tight!! My guy changed the game 🔥

Wizkid when

Wetin Asake do God for e former life? Which kind grace be this????

@Asarailu__ Mr Money!

Mr M$ney gimme Money 🔥🔥

