Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
NEW BNXN SNIPPET🧑🏼✈️🔥
30 Yorum

@biggestdave_1 The guy no go rest until I get diabetes 😭

Baba dey owe rent?😂

see as voice sweet, i don cum for body 😭😭

He said a new wave's coming in November 🙂↔️

This jam go mad pass Already ooo🎶💚

This one get like 99 snippets wey he never release

Which Kain guy be this gan sef 😭

rent is due sehhhhh 😭🔥

The most overrated artist of all time

Ojo wo ni release date ejoor

Big name

Bnxn e good scatter

it dson do na make una helpme tell bnxn i don dey obese

This guy nor de tire??

@ElitzGfx @kvnq_mario they called me a madman

Ahhh ? 🔥🔥🔥

@CruzzyTYE Baba Dey expect new whip 🥵

Una sure say this guy nah normal human being with this his bad lyrics too good 😌🔥

@izzybnxn_ Be like this guy one buy presidential yatch

@niellxx0 Okómi lé

This kick is so heavy!🔥🔥 who produced this? J Hus would eat this!!!🔥

This boy don kill me 😭

@OluchyyRaregem Active

The GOAT 🐐

You just wan kpai us with sweet tooth. 😒😒

💖💖💖

He’s deffo in his prime rn.

eii olorun ma wa gba mi lowo BNXn bayii 😭

His fully online

See as i dey nod head lol😁♥️



