Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

NEW BNXN SNIPPET🧑🏼‍✈️🔥

212,891 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von T!💎
T!💎vor 2 Tagen

@biggestdave_1 The guy no go rest until I get diabetes 😭

Profilbild von Wunderkind
Wunderkindvor 2 Tagen

Baba dey owe rent?😂

Profilbild von 𝟎𝟒.
𝟎𝟒.vor 2 Tagen

see as voice sweet, i don cum for body 😭😭

Profilbild von Bambiiii 😝💕
Bambiiii 😝💕vor 2 Tagen

He said a new wave's coming in November 🙂‍↔️

Profilbild von Joju of Greenworld💚
Joju of Greenworld💚vor 1 Tag

This jam go mad pass Already ooo🎶💚

Profilbild von “
“vor 2 Tagen

This one get like 99 snippets wey he never release

Profilbild von Dave
Davevor 2 Tagen

Which Kain guy be this gan sef 😭

Profilbild von Prudy!
Prudy!vor 2 Tagen

rent is due sehhhhh 😭🔥

Profilbild von Collins Asein
Collins Aseinvor 1 Tag

The most overrated artist of all time

Profilbild von The brand stragetist your business needs
The brand stragetist your business needsvor 2 Tagen

Ojo wo ni release date ejoor

Profilbild von Henry Light💪🩸💦
Henry Light💪🩸💦vor 2 Tagen

Big name

Profilbild von Nelson
Nelsonvor 2 Tagen

Bnxn e good scatter

Profilbild von mimic89
mimic89vor 2 Tagen

it dson do na make una helpme tell bnxn i don dey obese

Profilbild von Abideen
Abideenvor 1 Tag

This guy nor de tire??

Profilbild von 𝓐 𝓑𝓸𝔂 𝓗𝓪𝓼 𝓝𝓸 𝓝𝓪𝓶𝓮  ✈︎
𝓐 𝓑𝓸𝔂 𝓗𝓪𝓼 𝓝𝓸 𝓝𝓪𝓶𝓮  ✈︎vor 1 Tag

@ElitzGfx @kvnq_mario they called me a madman

Profilbild von Mayor 🐈🐈‍⬛✵
Mayor 🐈🐈‍⬛✵vor 2 Tagen

Ahhh ? 🔥🔥🔥

Profilbild von Temi Bnxn🥶⭐
Temi Bnxn🥶⭐vor 1 Tag

@CruzzyTYE Baba Dey expect new whip 🥵

Profilbild von Recent Dc
Recent Dcvor 2 Tagen

Una sure say this guy nah normal human being with this his bad lyrics too good 😌🔥

Profilbild von W4
W4vor 2 Tagen

@izzybnxn_ Be like this guy one buy presidential yatch

Profilbild von Elijah Prosper
Elijah Prospervor 2 Tagen

@niellxx0 Okómi lé

Profilbild von Aigbe
Aigbevor 1 Tag

This kick is so heavy!🔥🔥 who produced this? J Hus would eat this!!!🔥

Profilbild von *
*vor 2 Tagen

This boy don kill me 😭

Profilbild von 2K💨
2K💨vor 2 Tagen

@OluchyyRaregem Active

Profilbild von Oluchyy 💙🌹
Oluchyy 💙🌹vor 2 Tagen

The GOAT 🐐

Profilbild von Kingzi | Time & Price
Kingzi | Time & Pricevor 2 Tagen

You just wan kpai us with sweet tooth. 😒😒

Profilbild von King☆JerruBaal
King☆JerruBaalvor 1 Tag

💖💖💖

Profilbild von Oyeniyi james
Oyeniyi jamesvor 2 Tagen

He’s deffo in his prime rn.

Profilbild von Kay 🅿️
Kay 🅿️vor 2 Tagen

eii olorun ma wa gba mi lowo BNXn bayii 😭

Profilbild von NELSON
NELSONvor 2 Tagen

His fully online

Profilbild von Qar Nain🫆🧃
Qar Nain🫆🧃vor 2 Tagen

See as i dey nod head lol😁♥️

Ähnliche Videos