Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
NEW BURNA BOY MUSIC OUT THIS FRIDAY! 🔥🔥🔥🔥🔥
35 Kommentare

Anytime Burna wan release music body dey sweet me

Outsiders are eating good finally

Tiakola × Burna boy "HELLO" - OUT ON FRIDAY 🎧🇫🇷🔥

Burna boy knows how promote himself He’s seizing the moment

Did he sample Lil kesh?

@foden_okezie Burna has starved us with single for a while, now let’s have it.

If dem born any of them well for that studio make dem leak this song Timberland go sell out 😂😂

Banger Banger Banger Where is my earpiece I will renew my Spotify premium now. Finally a song worthy of it cos my streams must count.

This guy just too good. Like, I don’t even know how to explain this better to you all

Just have an Uncle like Uncle T. Man is a natural life support. Always with ODG

Person perform for world cup, Come still get sweet Gbedu wan e wan drop give us No really Sign For Weakness..😊😎

@ALFaa_TRN If I nor exist during Burna generation, e for pain me say na ear I take hear am 😭😭 Thank u Odogwu 🐐

Chineke nna ooooo 🔥🔥🔥🔥

Omo this man sabi no worry 😹🫡🫡🫡

Make I dey charge my Bluetooth speaker as I no get money fir JBL nor zealot

Told you all it's about to be a movie! 😂😂🔥

@solicitor_odi da goat is back 🐐

We’re ready to vibe with it Highest capooo

See how body just dey sweet me🦍❤️

@BrunhildeOwagbo Abeg do come cleanse our ears 😭😭

This is hit already I can wait to eat it.

Between 55 million Spotify monthly listeners and constant new drops, he's genuinely in the best stretch of his career right now. OluwaBurna..🥰🤩

@theowensblock A music to finally cleanse our ears from all these noise 😭 I love you my fav artist 😍😍😍

I have cleaned my speaker and my eardrum.

Please is tomorrow Friday cause I can’t really wait🥺🥺🥺😭😭😭

omoh y’all don’t getttt the simplicity in what he sings is what makes him stands out fr na why i dey look up to am be this🔥

No dulling….. love that about burna boy… man no dey waste Waves……….

Burna needs the producers for African Giant . Now he’s in a loop to look for hits which is off

For 2026 ? nigga fell off bad 😂 Make e no come be say na brymo go later laugh burna last last 😂

E get one voice wey i hear for the ending 👀 Who be the ft artist?

ODG for a reason, this is a banger. Finally someone fit remove Asake for number 1 😂😂

Let’s feast.

E never start, e don dy sweet!!! Outsiders must get bragging rights

We go chop am 😭🤲🏽

@ricchforever__ Big 7 for a reason
