Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
New daily pk game W or L?
57,419 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
35 Kommentare

Which kind stress b this for daily pk😭

I no fit Dey do this thing everyday

L oh Too stressful

I don't know how to play it

W You can play as much as you want

I no go miss again 😂😂 I don perfect this thing

this is like that pes 2017 opening na

Konami just dey give me joy

I just dey fail anyhow

W

W

Acaba con Messi disparando con la pierna derecha . BIG L.

We love it

L

mine dey always miss target

Na themself ddy play am jare but no one is taking about the 1k luis Suarez blitz curler e too sharp just like Zola😁

Massive L Just leave me with my swipe make I comot game

Yo, check your DM gng

This is hard to score

MTN sub or airtime super dad ? 😭

L for sionist konami

L

Hell w better than Penalty stuff!

Omorr daily game no be PK again oh

L

L

L

L

L

Me wey I feel okay wen e spoil.....

and you can even retry.

L

Trash

Big W

I think it's a win
