Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
New Davido snippet surfaces online! 🤯
10 Yorum

DANIBOY1 yıl önce
Bro. This jam too sweet but Davido might never drop it chai

DANIBOY1 yıl önce
12 years I’m still on top 🔥

DAVIDO 30BG PARODY 🇧🇪1 yıl önce
E sweet you abi

30BG COMRADE 5️⃣IVE1 yıl önce
I don covert to audio ooo 😂😂 Cause I nor sure sey OBO go drop this one 😂

Richmond1 yıl önce
This guy called Davido is whoever he thinks he is

Layman1 yıl önce
Snippet ke.. This na the full song na😂

Wasco_on_point🇧🇪1 yıl önce
Make my 🐐 drop am make I use am clear my hear drum

𝕠𝕝𝕒,1 yıl önce
obo say any snippet wey leak, o go drop am 😔

Ola Wale1 yıl önce
Sounding like nasboi 😂😂😂

Christy Bankz1 yıl önce
Davido pls drop this one na abegi them don use mid spoil my speaker for house Abeg drop am fast 😭😍😅
