Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
New Davido snippet surfaces online! ๐คฏ
10 Comments

DANIBOY2 years ago
Bro. This jam too sweet but Davido might never drop it chai

DANIBOY2 years ago
12 years Iโm still on top ๐ฅ

DAVIDO 30BG PARODY ๐ง๐ช2 years ago
E sweet you abi

30BG COMRADE 5๏ธโฃIVE2 years ago
I don covert to audio ooo ๐๐ Cause I nor sure sey OBO go drop this one ๐

Richmond2 years ago
This guy called Davido is whoever he thinks he is

Layman2 years ago
Snippet ke.. This na the full song na๐

Wasco_on_point๐ง๐ช2 years ago
Make my ๐ drop am make I use am clear my hear drum

๐ ๐๐,2 years ago
obo say any snippet wey leak, o go drop am ๐

Ola Wale2 years ago
Sounding like nasboi ๐๐๐

Christy Bankz2 years ago
Davido pls drop this one na abegi them don use mid spoil my speaker for house Abeg drop am fast ๐ญ๐๐
