Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
New davido x Nicki Minaj this Friday. How is it sounding?
Комментарии: 12

Arthur🇳🇬🇬🇧🇸🇳1 год назад
Where I wan take play am na?😭😭

honest30bgfan1 год назад
😂😂😂

peter solomon1 год назад
Kese Dey there for you to post Una go Dey give them pr Even davido fan never post am You don rush post am Rubbish

Lillian Elohor 💕1 год назад
Their two de craze..

osa.eth1 год назад
This Davido too like rubbish, I swear

Vrech1 год назад
The youngins in Wizkid Fc are coming for you

honest30bgfan1 год назад
People way mumu e no go better for them.

loner🐈⬛1 год назад
Person song werey 🥲🥲

Lhilkush1 год назад
Na Nicki get song cause for song wey long laidis I never hear Davido part😂💔💔Abi na me Dey fast forward the rubbish wey she Dey sing?💔😂😂

Bella1 год назад
Are you people not tired of bant !! Wiz is realeasing in 48 hours !! Insteas to post and anticipate

Chrisworld42👿💀🐐🐐1 год назад
@honest30bgfan_ so disappointed in you Instead of posting Wiz upcoming album, u dey here dey post mid Dey give free pr U don't deserve my follow

Solar Heavy1 год назад
new song called Stargazing is out now!
