正在加载视频...
视频加载失败
New jam!! Ure lucky if u see this post #deeman #ohmyjeez
30 条评论

I Dey feel am

Big boss

The end was kinda hard tho. The stove wool giving him a US trapstar look too😂😂🔥

Shey nitori content yii loshey ko owu stove sori?

Na wa oh

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Lowkey hard tho 😂

Ghanaians are really talented! I give it to them!

Talent just full everywhere

Afa relax o arghhh

Swear say this thing nah Jam!!

Even if na one month impr!sonment make Don Jazzy help me give this guy 🤲🏽🤲🏽

When u go drop am ?

Na only you go stream this one

Idolo, what in the warapa and giri is going on here?

Abeg i late come…wetin dey happen for here

You don dey your May D era Career don end before you even start

God do am any which way for Deeman 🙏 the guy don dey try day come since

You guys watch it without the audio and thank me later

You no go school?

nobody fit tie am for me?😂

Everything just dey putu putu🤭

Maad oo 🔥🔥🔥🔥

No be Ayetian lyrics I hear so?

He said you people are lucky oo🤣🤣🤣

you lucky say i no fit slap you from here

You no go like play Fleep?

If you like make you no carry your life serious, think say na small hunger go dey by next year? Oyana

🤣🤣

Omo even if i no get you as younger brother for house, you suppose get me as elder brother for house na. No add to my anger this evening

Well patronize my brand for a healthy skin. ❤️

