正在加载视频...
视频加载失败
New Jonzing World signee GDZILLA teases his debut single 🔥 How is it sounding?
765,203 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

valking ♔2 年前
If he no comot that thing for face, with this nonsense wey him de sing I fit come slap am

🇵🇹🇵🇹🇵🇹2 年前
Sha open face make e no be say na u de owe me

Jabar2 年前
I was expecting something extraordinary , with that mask on I'm disappointed . Dprince , missed with this one

BadboyDean2 年前
Youngiduu comot wetin you wear for head. No dey disguise we know say na you

Life2 年前
@Iam_enriched Oshey reptile 😂

CRYPTOS CIPHER2 年前
Na skit be this?

honest30bgfan2 年前
You never blow you Dey say you no need our advice 😂😂😭

𝐑𝐨𝐳𝐚𝐩𝐞𝐩𝐩𝐞𝐫 🇳🇬2 年前
This one na half baked Asake.

Sakpo2 年前
Can’t wait for his debut

MACHALA JNR🌍🇬🇧2 年前
why this thing for ein head tho?😭
