Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
NEW KIZZ DANIEL SNIPPET 🤩🔥 Thoughts? 🤔
10 Yorum

SKIII1 yıl önce
Make una allow Loseyi breathe abeggg Eheee 😣

Educated Thug1 yıl önce
Make dem no tear Seyi cloth abeg 🥲

LIMITLESS 🚀1 yıl önce
NSNV

Gifted Hassan1 yıl önce
You just fine pass all of them You sweet me pass caro ehh Monini monini modeji modeji I will never let you go Have been missing you four days Where you dey oblee le le @seyi_vibez 🥰 / @KizzDaniel 🌟 When??

PhantomCFC1 yıl önce
I never chop album finish

Cityboy ✪1 yıl önce
Egbon don wound sv already naw 😂😂😂

No Miss Champion1 yıl önce
Make all these people no dey sing about Girls again nah.

Tola 🦅1 yıl önce
This one no get any motivation song at all 😂😂

Samuel Ayoola1 yıl önce
This guy get some kind tone wey dey make his music sweet.

Jo-VaLenTyn1 yıl önce
This one is just making music and minding his business… no time for social media brouhaha
