ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
NEW KIZZ DANIEL SNIPPET ๐คฉ๐ฅ Thoughts? ๐ค
10 ๆก่ฏ่ฎบ

SKIII1 ๅนดๅ
Make una allow Loseyi breathe abeggg Eheee ๐ฃ

Educated Thug1 ๅนดๅ
Make dem no tear Seyi cloth abeg ๐ฅฒ

LIMITLESS ๐1 ๅนดๅ
NSNV

Gifted Hassan1 ๅนดๅ
You just fine pass all of them You sweet me pass caro ehh Monini monini modeji modeji I will never let you go Have been missing you four days Where you dey oblee le le @seyi_vibez ๐ฅฐ / @KizzDaniel ๐ When??

PhantomCFC1 ๅนดๅ
I never chop album finish

Cityboy โช1 ๅนดๅ
Egbon don wound sv already naw ๐๐๐

No Miss Champion1 ๅนดๅ
Make all these people no dey sing about Girls again nah.

Tola ๐ฆ
1 ๅนดๅ
This one no get any motivation song at all ๐๐

Samuel Ayoola1 ๅนดๅ
This guy get some kind tone wey dey make his music sweet.

Jo-VaLenTyn1 ๅนดๅ
This one is just making music and minding his businessโฆ no time for social media brouhaha
