正在加载视频...
视频加载失败
New ogb custist comedy will make u laugh🤣🤣🤣
697,932 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

😂😂this guy na werey

Lolzzz cultis done born crook as son

Kids 🤣 are just too smart for thier own good

It's not funny

Baba Werey vs ọmọ ale

6 children inside one room and baba still one run doggy 😭😂

Wait oo Shebi no be real urine be dat? 😂

Ogb don craze😂😂😭

@Dark9nnt21 Country Dey spoil you say make i laugh

Kudos and him papa na rival??

Kudos don enter am today

Omo I wan laugh craze 😂

Baba buruku born omo werey🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I know say las las na waitin cultist go born be this 😂

There's a reason he left skit making for yahoo,he should go back abeg

Guy 😭that boy wey allow that pan fall na him cause the whole wahala 😂

Like father like son 🤣

Ogb is now making comedies. Not those time he was creating wack cultists stuffs

Still waiting for the funny part

So where i for laugh?

This one enter 😂😂

This family is the real deal

Using the word doggy in the ears of kids isn’t fun 🤧

Set up 😂

Very rubbish comedy. Just collect your money for promotion. Nothing funny here

Daddy I wan tell you something, I know say nah you run am 😂😭 that part shock me 😂

Papa wey sabi him children well😂😂😂

The kids of today are too dangerous to let handle things themselves or dare them . Their level of bravery is top notch.. they need adequate attention

First ogb content wey make me laugh

Someone going throughout alot said it's not funny 🤣

Daddy I know say na you run am 😂😂😂

Kudus don mess up 🤣🤣🤣

Na baba qudus really born qudus..

What did i just watch

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 kudus nah really omo aleh
相关视频
Sensitive content
This is a sex related joke that will make you laugh so hard 🤣🤣🤣🤣🤣
Oku
572,873 次观看 • 8 个月前
