Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
new smada, friday.
49 Kommentare

Ignore the positive comments about this song

😭😭😭

Is that Boj?

yeah gang

Make tomorrow quickly come

@tech_life112 no die o

U sha wan spoil the Afrobeats way wizkid and fela take use thier sweat built een smada

BOJ is about to help your dead ass again

@MrUglly thanks to boj o

You need to buy BOJ lambo

Ur own no pass to Dey carry fine girls Dey sing rubbish

Your own na to carry different women for mid,

well ahhhmi like the fact that you're trying to be creative and its a good song buh, would bang if we were still in 2004/2005

The sooner you quit this "thing" you call music the better for mankind 🙏🏾.

U sound lik BOJ🔥🔥

New Smada Friday. There joor

you no go dance keh

My idolo you reply me😭. I go dance like mad🙂↔️

Melody is mid Like no troll it’s mid

No hate but phone you use record?

Something you go dress like NYSC corper make this song go viral

hmm idea

Deaf people no know wetin God do for them😪

I’ll be there I can’t wait you Dey always deliver no worry

Pity us nau😭

Giving 90s party vibe.

you get

I know right. Abeg send that 77k come side. Need to stock up new timbs to groove to this jam. 😀

Ahhh finally

finally o

Ahh my boss replied me 🤯🤯

Omo this guy no sabi this music thing

The girl sef no dey understand weytin you dey sing, she looks confused. E be like you no fess play the song for her make she hear

Hmmm

talk to me baby

😔stop this thing nau let’s make a bet we go hit for hit if you lose you quit

Omo who mix this JAM abèg that person deserve Grammy cause mehn! The vocal get better depth and the reverb and EQ is so so on point... The mastering is very excellent too.... Good job. ✅💯

Active ooo

you don miss me abi

Walai

No release this thing guy 😭

this one no be it o, smada eh

just give the boj the song bro

why

read the room bro

Upppppppppp

Sounds like Boj

it’ is

Sounds like monaky
