Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
New song coming soon
75,932 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Na full song be this already na! 😂 Which one come be coming soon again my man!! Nice visuals though!

Nothing concern Speed Darlington with melody. Make lyrics just comot.

Akpi should be a motivation to anyone who is at the verge of giving up.

You for leave this video first, make you do am with your proud Mansion.

Keep doing this shit and don’t give up until I catch you Sir😅

Oh! The musical Taliban.... the full song na 9 minutes.

This Song is a banger

Make we no lie, this song tap abeg😂

Your snippet video na the full song 💔who be your manager ?

18 room pride mansion still on going!! Akpi 2 the world 🤣

So akpi still get money to dey shoot music videos 🤣🤣

lol, this our brother with his banga

Brotherly, you have been carrying this industry on your shoulders.

he still said Long face😂.. this guy go carry this fight go him grave😂😂

Akpi nwa mama, this one enter o

Later you come Dey bad mouth Enugu artists, okazi mma etu a

President naa full video bi dis naa 😩

Benderereng

I can’t wait for this banger already presido

My persido

@StepheniaOmeh Jam 🔥 Owa oohhhh

Akpi is this video on YouTube. You bang on this song ‼️

lol 😂 good one Akpi continue the upgrade we love it

Jam 🔥 🤣

Biggest dog

See clean video

Burna don suffer for akpi hand 😂😂😂 baby oil owa owa owa

Lolzzz

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Presido this video bang 😁✌🏾

The visuals is maaaaad!!

Nah nyash me day observe oh

Idolo nah full song you drop for here oo😭😭
