Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
New take don take over😂😂
39 Kommentare

On top fraud? You people get mind ooo. This is shamelessness of the highest order.

It’s government and EFCC I blame. Nigerians have normalised stealing everywhere that we now make contents extolling it. If every thief is getting huspuppi treatment, all these nonsense wouldn’t see the light of day.

Bia Chizzy I’m having a bad day already I no wan 😂

Laugh oooo😂

Nwanne I no wan laugh 😂 A broke no deserve happiness

All power belongs to who dey collect

Say na if you fine like me you go di3 😂 Nothing new taker no go take your eye see

Now they do Yahoo content and people laugh over it ?

😂 😂 JESUS akalia

😂😂

Funny how yahoo has finally become de way of life. Make trumpet kukuma blow abeg.

Wahala for who no do yahoo 🤣

Promoting fraud you must be shameless

Bs talking. A fraud is a criminal.

Wrong organisation, hence Nigeria is in a mess

The last line got me thinking

😁😁

Lol

They play. Na who get money dy incharge

Na who get money pass the give orders

Stop promoting fraud with your contents. END

Stake this bb mama

🪖🎖️

You no go add where dem go prison for fraud join this video?

Omo... little man no con little again oo Bro even dey order hypo

Very shameless. Cybercrime should be treated as robbery.

All of them involved in dis video Shu be arrested.... criminals

Now promoting fraud stupid set of people it’s a disgrace

So fraud don dey legalized?

Chai no be lie 😭😂

See long neck 🤣🤣🤣

@AdeoyeOladimej5 Old taker don suffer for HK😂😂😂😂

They go think say this one na skit too

This isn’t funny

Na like this life take be honestly 😂😂

That guy wey dem dey call chairman, how he take chop up like that? Last year the guy still lepa

I love the confidence that comes with money

Baba turn Merlin

👌👌👌

