Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
New update 😁
111,775 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Make mama sef come to papa

This is me everytime I get one werey wey dey always want me to beg beg her She don visit me like 10 times and I have never try to put pressure 😂😂😂

Chidera too dey burst my head even though I don’t understand Igbo but then I know say na better Rhymes u dey blow 😂

This is how my girlfriend will be like,must u touch me whenever I'm around..She came d following week and I didn't touch her..on her way to the door,I heard so u won't touch me abi..

Gbam 😂🙌🏼

I can’t even be In dis position with a lady trying to touch her just like that .. omo I get woth for house , other games with alcohol, d loser takes a short . D mood go come

Wait make she stand up first . I wan check something

I swear na billing format. All dis gals mad gan. One gal don use am for me before

I swear, this is me I no dey stress myself at all You no gree no Wahala

No long thing

Mama come and grab papa

Who be this mannnnn

E good like that 🤣🤣🤣

bro what's wrong with you again na 🤣

Onye lines

This girl dey like one Mbaise babe were I Sabi

You be person like me swears 😂 no time

Lol 🤣😅🤣

Oh chim 😂😂😂😂😂

U go just hear waiiiit! Chai wetin b all diz nau

This boi🤣🤣🤣

As a man I love the chase, as a man you shouldn't give up so easily, you wouldnt know what it means to be victorious. I love it when women put up a chase. Don't be too easy it turns me off. Any woman woman is too easy is a garbage and not worth it. Shame to weak men.

Mama come and grab papa😂😂😂

😭😭😂😭 this guy and talk

See lines dey flow 😂😂😂😂

This guy nah proper kolo🤪🤣🙆🤣

What on earth were you thinking? Why the hell would you go visit a guy if you're not even ready to sleep with him? And seriously, you actually walked into his room? What kind of nonsense is that?

Why’s this video so accurate 😂

Please who’s this guy?😂

Bro nah sharp update

Never make the first move. It always work. She go give you the biggest green light ever

🤣🤣

cho cho cho... we all wanted her to stand

Where Una dey see this girls 😩😩

Make mama stand fess. I won see something
