Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

New update 😁

111,775 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля 𝒜𝒷𝒹𝑜𝑜𝓁𝒸𝒽𝒾𝓃𝒹𝑜
𝒜𝒷𝒹𝑜𝑜𝓁𝒸𝒽𝒾𝓃𝒹𝑜10 месяцев назад

Make mama sef come to papa

Фото профиля Goodluck 🇳🇬🇱🇾🇬🇭🇯🇲
Goodluck 🇳🇬🇱🇾🇬🇭🇯🇲10 месяцев назад

This is me everytime I get one werey wey dey always want me to beg beg her She don visit me like 10 times and I have never try to put pressure 😂😂😂

Фото профиля Biggie Small
Biggie Small10 месяцев назад

Chidera too dey burst my head even though I don’t understand Igbo but then I know say na better Rhymes u dey blow 😂

Фото профиля Emotional
Emotional10 месяцев назад

This is how my girlfriend will be like,must u touch me whenever I'm around..She came d following week and I didn't touch her..on her way to the door,I heard so u won't touch me abi..

Фото профиля shafi_th
shafi_th10 месяцев назад

Gbam 😂🙌🏼

Фото профиля Urchman
Urchman10 месяцев назад

I can’t even be In dis position with a lady trying to touch her just like that .. omo I get woth for house , other games with alcohol, d loser takes a short . D mood go come

Фото профиля Privateeyes
Privateeyes10 месяцев назад

Wait make she stand up first . I wan check something

Фото профиля Jossy
Jossy10 месяцев назад

I swear na billing format. All dis gals mad gan. One gal don use am for me before

Фото профиля M Leaderboi
M Leaderboi10 месяцев назад

I swear, this is me I no dey stress myself at all You no gree no Wahala

Фото профиля 2103Ideas
2103Ideas10 месяцев назад

No long thing

Фото профиля THE MAX
THE MAX10 месяцев назад

Mama come and grab papa

Фото профиля KING OF GG🏆🏆🏆🏆🏆🏆🏆
KING OF GG🏆🏆🏆🏆🏆🏆🏆10 месяцев назад

Who be this mannnnn

Фото профиля Pablo Escobar
Pablo Escobar10 месяцев назад

E good like that 🤣🤣🤣

Фото профиля ChukwuEmeka Shalom
ChukwuEmeka Shalom10 месяцев назад

bro what's wrong with you again na 🤣

Фото профиля STANLEY CHUKWUJEKWU
STANLEY CHUKWUJEKWU10 месяцев назад

Onye lines

Фото профиля Jerry
Jerry10 месяцев назад

This girl dey like one Mbaise babe were I Sabi

Фото профиля IGIDADURO OF LAGOS
IGIDADURO OF LAGOS10 месяцев назад

You be person like me swears 😂 no time

Фото профиля ISAKPA CHUKWUBUIKEM
ISAKPA CHUKWUBUIKEM10 месяцев назад

Lol 🤣😅🤣

Фото профиля #BTC ❤️
#BTC ❤️10 месяцев назад

Oh chim 😂😂😂😂😂

Фото профиля Jworld✩
Jworld✩10 месяцев назад

U go just hear waiiiit! Chai wetin b all diz nau

Фото профиля Oche
Oche10 месяцев назад

This boi🤣🤣🤣

Фото профиля Champions Tips
Champions Tips10 месяцев назад

As a man I love the chase, as a man you shouldn't give up so easily, you wouldnt know what it means to be victorious. I love it when women put up a chase. Don't be too easy it turns me off. Any woman woman is too easy is a garbage and not worth it. Shame to weak men.

Фото профиля Amisco BoY
Amisco BoY10 месяцев назад

Mama come and grab papa😂😂😂

Фото профиля Sammy
Sammy10 месяцев назад

😭😭😂😭 this guy and talk

Фото профиля P Craft👌
P Craft👌10 месяцев назад

See lines dey flow 😂😂😂😂

Фото профиля Amidu✨💎💥
Amidu✨💎💥10 месяцев назад

This guy nah proper kolo🤪🤣🙆🤣

Фото профиля Honey🍯
Honey🍯10 месяцев назад

What on earth were you thinking? Why the hell would you go visit a guy if you're not even ready to sleep with him? And seriously, you actually walked into his room? What kind of nonsense is that?

Фото профиля Eja nla togbe jonah mi 🐋
Eja nla togbe jonah mi 🐋10 месяцев назад

Why’s this video so accurate 😂

Фото профиля Roman🦇🪽
Roman🦇🪽10 месяцев назад

Please who’s this guy?😂

Фото профиля osas
osas10 месяцев назад

Bro nah sharp update

Фото профиля Kingdombwoy
Kingdombwoy10 месяцев назад

Never make the first move. It always work. She go give you the biggest green light ever

Фото профиля AJ@y👌🏿🇬🇭
AJ@y👌🏿🇬🇭10 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля MistrKoded
MistrKoded10 месяцев назад

cho cho cho... we all wanted her to stand

Фото профиля Bodmahn 🔥🔥🔥
Bodmahn 🔥🔥🔥10 месяцев назад

Where Una dey see this girls 😩😩

Фото профиля ORIADE
ORIADE10 месяцев назад

Make mama stand fess. I won see something

Похожие видео