Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

NEW WANDE COAL SNIPPET 🚨💎 PROD BY JULS 🤯 How’s it Sounding??⤵️

700,236 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

Baale Of Manchester🩵 profil fotoğrafı
Baale Of Manchester🩵1 ay önce

My nigga, I set trends, no Twitter star I get men, I no dey gather boys I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight When me say na me dey give them life 🤫 Post your quack music no one give a fuck about 😂 agbaya oshi

TrillionDey4U profil fotoğrafı
TrillionDey4U1 ay önce

If all of una wan drop song una go dey fight davido online

PROFESSOR profil fotoğrafı
PROFESSOR1 ay önce

@Osas45_q If only Davido can write or compose music like this A spoilt brat Wande coal the legend ❤️🤝

CASTED🥀 profil fotoğrafı
CASTED🥀1 ay önce

I no even know when i burst laugh

Deejay_Sequence profil fotoğrafı
Deejay_Sequence1 ay önce

This one just dey ride on Davido and 30BG clout since.😂

Sosamoto profil fotoğrafı
Sosamoto1 ay önce

Davido don give old taker shine He quickly wan use am release song 😂😂😂

Afrobeat industry profil fotoğrafı
Afrobeat industry1 ay önce

See wetin person dey sing in 2026 😅

Vickysoftgail profil fotoğrafı
Vickysoftgail1 ay önce

Na only dj tuneless nd tweet kid go stream d song mtchww

卂YU乃Λ profil fotoğrafı
卂YU乃Λ1 ay önce

Davido has always been the rollout plan 😭

Tee profil fotoğrafı
Tee1 ay önce

Davido was right , he is the attention, everyone indeed wants his clout.

Ovc 🏆 profil fotoğrafı
Ovc 🏆1 ay önce

Nobody sing pass WANDE coal Yes, this song no go pass mushin

humbleheart profil fotoğrafı
humbleheart1 ay önce

Na Fido get this song now 😂

Bliss profil fotoğrafı
Bliss1 ay önce

This one never ready to even chase baton since e era till now, e never see that baton face to face ones 😂. Wetin the werey say e pass again abeg, be like na fatness e pass give Buju 😂

blessed profil fotoğrafı
blessed1 ay önce

So e wan release music na e make am wan use davido name take de relevant

Nathaniel Oluwatobi David profil fotoğrafı
Nathaniel Oluwatobi David1 ay önce

Listen to music na!!! 🔥🔥🔥 The Afro fusion.. my God! Complete musician!!!!❤️❤️❤️🔥 This is a different sound altogether

stay wicked profil fotoğrafı
stay wicked1 ay önce

So if any artist wan drop song e go first diss davido 💔

Sexybrown profil fotoğrafı
Sexybrown1 ay önce

Na God say u no give davido he for add am for album take collect glory give you change

Timzzy profil fotoğrafı
Timzzy1 ay önce

Without Davido Wande coal and wizkid wey sing sempene no fit live

ƊeLta profil fotoğrafı
ƊeLta1 ay önce

Wande ? E good pieces. It’s so easy for him.

Munaco_1942 profil fotoğrafı
Munaco_19421 ay önce

Master of his craft So sad him craft dey bring shaft 😣

Sunrise 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 profil fotoğrafı
Sunrise 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿1 ay önce

30 bingos don dey cry 😭😂😂😂😂😭😭😭😭🔊💔

Dotun😈 profil fotoğrafı
Dotun😈1 ay önce

Davido ehnn…I don talk am these people needs pr no Dey give them Nawa oo…these werey don post project and snippet reach 20 since that day😭

Onochie profil fotoğrafı
Onochie1 ay önce

This template dey work gon. See as he happy, David don give am motion. One thing I love about these guys is that they know who their BOSS is. Na David dey give them life no be lie

Charles Biladin profil fotoğrafı
Charles Biladin1 ay önce

Better than all the songs inside Oriadeleke

Ike-Ogu profil fotoğrafı
Ike-Ogu1 ay önce

Davido once said: nah me Dey give dem life 😭😭

ؘ profil fotoğrafı
ؘ1 ay önce

Looking like a burnt egg roll

❤️🦅 profil fotoğrafı
❤️🦅1 ay önce

Who con dey beat bingos,see as tears full timeline

KALH profil fotoğrafı
KALH1 ay önce

When is it dropping?? Wande Coal good die! NOBODY BE LIKE WANDE

Avuskiy jamin profil fotoğrafı
Avuskiy jamin1 ay önce

So it’s true. Anytime you all want to come with a new jam you have to banter David first. It’s so sad honestly.

David | Gadgets  | Web Dev profil fotoğrafı
David | Gadgets  | Web Dev1 ay önce

When we talk sey na davido dey give them life them go say na lie

Onalow profil fotoğrafı
Onalow1 ay önce

Bro juls is special I figured from True love he bad like stupid . Wande nobody be like am truly too

Willz Ekanem profil fotoğrafı
Willz Ekanem1 ay önce

Baba dey use Davido promote song😅😅😭

Essential jnr🎲 profil fotoğrafı
Essential jnr🎲1 ay önce

This Wande Coal x Juls combination already sounds like trouble 😭🔥 Their “So Mi So” chemistry was too clean, so I’m expecting another madness here. Wande’s vocals + Juls’ production = certified Afrobeat magic. 💎

Benzer Videolar