Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Next door tut
3,513,855 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

@Reya9r im confused what does this do

@Reya9r You day post another man tut what a bastard you are @alritcallmesam come see who day post your tut

@Reya9r Na God go punish you seh why you post another person stuff to farm engagement without tagging the person 😡

@Reya9r Guyyyy una dey farm things o 😂 Oya post the part 2 I’d eh sure say you no know say e get part 2 You just wan pack them go tg go rip them

@Reya9r @grok what is this guy doing?

@Reya9r Dude wtf my last name is Gomez and this video pops up

@Reya9r God go punish your mama na to report your account thief

Join my telegram group

@Reya9r Mine is verified. Abeg which hustle we go use am for?

@Reya9r Thanks bro

@Reya9r You too real fr, you fit drop us facebook dating

@Reya9r See person wey God don Bless💔❤️❤️❤️❤️

@Reya9r Even the owner of the video sef no get up to this engagement lmao 😂

@Reya9r Ski,how can I get the code?😩

Check ur email u use

@Reya9r Here’s it

They will send the code there

@HERITAGE389844 Wtf, na him get email!?? 🤣🤣🤣

@Reydeyr9 I know🤝🤭

@Reya9r I try to open but not work yet

@Reya9r It's easy to verify though

@Reya9r Eiiiiiii

@Reya9r Bosd Shey u get text now or text plus update ?

@Reya9r Not your video 😂😂😂

@Reya9r Lmao Dey there Dey share fake post up and down

@Reya9r Help me drop fb dating tut u dey your dm

@Reya9r I Dey try verify the location e no Dey work

@Reya9r E work. Osheeee😎

@Reya9r Sharp

@Reya9r Proton fit work for the site

@Reya9r I’m lost here , what’s going on someone should pls put me on

Verified mehn

@Reya9r Stealing is ur hubby post part 2 I guess u don’t know see yaami

@Reya9r you don go thief again

@Reya9r You don go steal video 😭😭😂🤣

@Reya9r Thanks boss
Benzer Videolar
Sensitive content
The Girl Next Door
DaddyTD
419,918 görüntüleme • 7 ay önce

Sensitive content
ASEUL - GIRL NEXT DOOR
슬린
41,251 görüntüleme • 1 yıl önce
