Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
next friday 9️⃣
157,145 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
30 Kommentare

You go dey sing like say water dey your mouth

Dope but Fola time never reach to sing for guys too smth about hustle, motivate boys too nau abi boys no dey hustle reach ?😌

@fred31533591970 Abeg now we don tire 😭

there oh

When music meets creativity. Custom tee design for Fola. Every detail tells a story. 🔥 Designed by me

Are involving or just rewarming I don’t get it?

You don’t miss actually 😝

How Una take dey enjoy this kind song? Una no dey reason another thing than love or women?

You don sing this one before now? Abi no be the one you dropped last?

Shey you no get any sense And you suffer ohh You go Dey sing love love Ode

@winner_0_01 Sabi

@flygodT Next week Friday as well, if you’re in Benin, pull up!!!

Musicians wey good pass you no pass 2 and you dey top 2 🔥🔥

@Folapondis, I love your songs so much! As your loyal fans, we also need more hustle songs that we can truly relate to and feel deep in our souls. This is my last warning 😄—on your next release, I want to hear the best hustle anthem with sweet vibes. Top G, don't disappoint us!

You and big zzz when?!😈❤️

We have the jam finally 🔊🔥🔥

Proper artist

My striker dropping on Friday I plaster like madd 9️⃣❤️

I think you should get Baddo on this, Fola.

STRIKAAAA

Cola the proper Yoruba lyricists

Continue with one boring style de go.....

If you don whyn us finish make we know..

@WoodSpagie Fola no wan stop

When are you dropping the remix of 2baba song … been longing for dat folaholic 🍭❤️🫶

@realestos Hey @grok rate this Jam over 10 Give reasons why

Fola album pls

That’s on my birthday 🎂 wow

Gbewa

Sha ma wa mi lor 😂


