Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

306,032 Aufrufe โ€ข vor 8 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

48 Kommentare

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

Can any scientist in the house explain this phenomenon pls?

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

Oya we don see the 17 pro max. You can put it down now bro๐ŸงŽ๐Ÿฝ

Profilbild von ้‹ๅ‘ฝ
้‹ๅ‘ฝvor 8 Monaten

Na this pip commander blow my $137 for 2023 when I be newbie

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

If you been dey follow me for IG mid last year you go know battle wey I fight to recover person $2k from this guy hand๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚ I had to take down the videos as part of the agreement but the matter don settle sha. Na the main goal be that so...

Profilbild von ้‹ๅ‘ฝ
้‹ๅ‘ฝvor 8 Monaten

I pay for mentorship twice e give me video make I watch ๐Ÿ’”

Profilbild von ้‹ๅ‘ฝ
้‹ๅ‘ฝvor 8 Monaten

@Jaro4x Guy I weak ehh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mayowa II
Mayowa IIvor 8 Monaten

Dem close all the windows make una no see evidence say na ground dem still dey

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

Noo they just wanted privacy pls๐ŸงŽ๐Ÿฝ

Profilbild von Mayowa II
Mayowa IIvor 8 Monaten

๐Ÿ˜‚

Profilbild von Afo
Afovor 8 Monaten

I've seen fooling but this one takes the cake

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

A close second

Profilbild von Liquidator fx
Liquidator fxvor 8 Monaten

@dr_afo Guyy this fooling is top notch

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

@dr_afo Elite fooling๐ŸคŒ

Profilbild von laposh
laposhvor 8 Monaten

You Dey hate on them joor๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ You no know say cloud Dey change color for mid air๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

Chaii, they're already in 2056 while we're still in 2026๐ŸงŽ๐Ÿฝ

Profilbild von Uโ›ฅ
Uโ›ฅvor 8 Monaten

โ€œGuy abeg film us as we Dey enter, I go put phone for ear like say I Dey receive important callโ€ ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

Call wey no dey finish๐Ÿ˜‚

Profilbild von Uโ›ฅ
Uโ›ฅvor 8 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚as them land the call sef continue

Profilbild von MADE BY KIKI
MADE BY KIKIvor 8 Monaten

Na that one wey de make call de vex me

Profilbild von Kamal | Product Designer
Kamal | Product Designervor 8 Monaten

The first one get fault mid air, so dem sharperly carry the other one go meet them

Profilbild von Abass
Abassvor 8 Monaten

Them get stop over na why ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von most wanted
most wantedvor 8 Monaten

These people think say we be mumu๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

Na that handshake wey dem dey shake for inside funny pass๐Ÿ˜‚

Profilbild von Executioner.๐Ÿฅท๐Ÿพ
Executioner.๐Ÿฅท๐Ÿพvor 8 Monaten

Jaro jaro jaro jaro how many times I call your name ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

I'm only applauding their skit making expertise bro๐ŸงŽ๐Ÿฝ

Profilbild von Adimora
Adimoravor 8 Monaten

I seriously donโ€™t get Nigerian Trader Influencers, the worst bunch. If youโ€™re a consistently profitable trader with proven systems, you wonโ€™t have time for this.

Profilbild von David Dizi
David Dizivor 8 Monaten

See person wey dey fly private jet ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von ~Huncho~โœช๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
~Huncho~โœช๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 8 Monaten

I came in a black Benz left in a white one ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Young22Alhaji ๐Ÿช
Young22Alhaji ๐Ÿชvor 8 Monaten

Even their aura screams "I'm struggling"

Profilbild von UNCLEBOBO_FX
UNCLEBOBO_FXvor 8 Monaten

Dem never even close the door for here ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น see light reflectionโ€ฆ. Then enters normal regular economy plane and comes out of the private jetโ€ฆ this is good PR here๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’€โ€ฆ pay 1k to visit the PJ and make vidoes โœ…

Profilbild von OdogwuCa$h ๐Ÿ“‰๐Ÿ“ˆ๐Ÿ“Š
OdogwuCa$h ๐Ÿ“‰๐Ÿ“ˆ๐Ÿ“Švor 8 Monaten

Na all these things dey give traders bad reputation hence calling them scammers. What's the need of all these lies and pretense. To what end? If na even small boys like Jeff and Habby, I can understand but 40+ plus men like Tony, Lion et all doing this fake stunts dey muzz me

Profilbild von SARAH ๐Ÿ’•
SARAH ๐Ÿ’•vor 8 Monaten

I don die ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†

Profilbild von Doctor Ken ๐Ÿคฐ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ
Doctor Ken ๐Ÿคฐ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆvor 8 Monaten

Omo you funny o Na chameleon colour For security

Profilbild von ObaofBenin
ObaofBeninvor 8 Monaten

See as that mugu hold 17 de show camera ๐Ÿ˜‚ These crypto niggas de pami๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von giran boy ๐Ÿช–
giran boy ๐Ÿช–vor 8 Monaten

wtf is this performative fake ass shit. So fucking annoying to watch.

Profilbild von Mega is not your guy
Mega is not your guyvor 8 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ I been dey rate the werey oo ๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ

Profilbild von JUST FALCON
JUST FALCONvor 8 Monaten

Una geh money for Chameleon private jet, but una no get money for separate cars ๐Ÿ˜‚ pack una self inside one ride like $2 yahoo boys

Profilbild von ้‹ๅ‘ฝ
้‹ๅ‘ฝvor 8 Monaten

You no know say dem Dey switch pj for air? ๐Ÿ˜ณ

Profilbild von Distinguished BushPilot Iby
Distinguished BushPilot Ibyvor 8 Monaten

Took off in an American Registered Challenger and Landed in a Nigerian registered Hawker. Isnโ€™t God wonderful? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Uncle A!
Uncle A!vor 8 Monaten

One stripe of the plane lost mid-air also๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ฌ

Profilbild von Dboy . UC
Dboy . UCvor 8 Monaten

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von SHEZ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
SHEZ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 8 Monaten

@__only1moo omoh Why jets change?๐Ÿ˜‚

Profilbild von SubQua
SubQuavor 8 Monaten

Better skit ๐Ÿคฃ These people no rate us at all sha ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Bilitzo
Bilitzovor 8 Monaten

Bffr๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von KAIZEN
KAIZENvor 8 Monaten

๐Ÿ˜ญ that guy want make him 17 show by force

Profilbild von Jaro4x๐Ÿ’ธ
Jaro4x๐Ÿ’ธvor 8 Monaten

Like bro we don see am nauu...this your call no dey finish?๐ŸงŽ๐Ÿฝ๐Ÿ˜‚

Profilbild von DAVIDBAWER
DAVIDBAWERvor 8 Monaten

If people know to charter a jet goes for at least $5k per hour depending on the type, theyโ€™ll would understand flying private is for the extremely rich.

Profilbild von ValoAI
ValoAIvor 8 Monaten

๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos

She hates nice guys
0:27

Sensitive content

She hates nice guys

Alana Cho

105,276 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr

Nice info guys ๐Ÿค
0:51

Sensitive content

Nice info guys ๐Ÿค

Komedi Tengah Malam ๐Ÿ‘ป

207,533 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat