Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Nice skit guys

306,032 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 48

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

Can any scientist in the house explain this phenomenon pls?

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

Oya we don see the 17 pro max. You can put it down now bro🧎🏽

Фото профиля 運命
運命8 месяцев назад

Na this pip commander blow my $137 for 2023 when I be newbie

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

If you been dey follow me for IG mid last year you go know battle wey I fight to recover person $2k from this guy hand😭😂 I had to take down the videos as part of the agreement but the matter don settle sha. Na the main goal be that so...

Фото профиля 運命
運命8 месяцев назад

I pay for mentorship twice e give me video make I watch 💔

Фото профиля 運命
運命8 месяцев назад

@Jaro4x Guy I weak ehh 😂😂

Фото профиля Mayowa II
Mayowa II8 месяцев назад

Dem close all the windows make una no see evidence say na ground dem still dey

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

Noo they just wanted privacy pls🧎🏽

Фото профиля Mayowa II
Mayowa II8 месяцев назад

😂

Фото профиля Afo
Afo8 месяцев назад

I've seen fooling but this one takes the cake

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

A close second

Фото профиля Liquidator fx
Liquidator fx8 месяцев назад

@dr_afo Guyy this fooling is top notch

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

@dr_afo Elite fooling🤌

Фото профиля laposh
laposh8 месяцев назад

You Dey hate on them joor😂😂😂 You no know say cloud Dey change color for mid air😂

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

Chaii, they're already in 2056 while we're still in 2026🧎🏽

Фото профиля U⛥
U⛥8 месяцев назад

“Guy abeg film us as we Dey enter, I go put phone for ear like say I Dey receive important call” 😭

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

Call wey no dey finish😂

Фото профиля U⛥
U⛥8 месяцев назад

😂😂😂as them land the call sef continue

Фото профиля MADE BY KIKI
MADE BY KIKI8 месяцев назад

Na that one wey de make call de vex me

Фото профиля Kamal | Product Designer
Kamal | Product Designer8 месяцев назад

The first one get fault mid air, so dem sharperly carry the other one go meet them

Фото профиля Abass
Abass8 месяцев назад

Them get stop over na why 😂 😂 😂

Фото профиля most wanted
most wanted8 месяцев назад

These people think say we be mumu😂

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

Na that handshake wey dem dey shake for inside funny pass😂

Фото профиля Executioner.🥷🏾
Executioner.🥷🏾8 месяцев назад

Jaro jaro jaro jaro how many times I call your name 😂😂😂

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

I'm only applauding their skit making expertise bro🧎🏽

Фото профиля Adimora
Adimora8 месяцев назад

I seriously don’t get Nigerian Trader Influencers, the worst bunch. If you’re a consistently profitable trader with proven systems, you won’t have time for this.

Фото профиля David Dizi
David Dizi8 месяцев назад

See person wey dey fly private jet 😭

Фото профиля ~Huncho~✪🇳🇬🇺🇸
~Huncho~✪🇳🇬🇺🇸8 месяцев назад

I came in a black Benz left in a white one 🤣😂

Фото профиля Young22Alhaji 🪐
Young22Alhaji 🪐8 месяцев назад

Even their aura screams "I'm struggling"

Фото профиля UNCLEBOBO_FX
UNCLEBOBO_FX8 месяцев назад

Dem never even close the door for here 😹😹 see light reflection…. Then enters normal regular economy plane and comes out of the private jet… this is good PR here💯💀… pay 1k to visit the PJ and make vidoes ✅

Фото профиля OdogwuCa$h 📉📈📊
OdogwuCa$h 📉📈📊8 месяцев назад

Na all these things dey give traders bad reputation hence calling them scammers. What's the need of all these lies and pretense. To what end? If na even small boys like Jeff and Habby, I can understand but 40+ plus men like Tony, Lion et all doing this fake stunts dey muzz me

Фото профиля SARAH 💕
SARAH 💕8 месяцев назад

I don die 🤣😆😆😆😆

Фото профиля Doctor Ken 🤰🇬🇧🇺🇸🇨🇦
Doctor Ken 🤰🇬🇧🇺🇸🇨🇦8 месяцев назад

Omo you funny o Na chameleon colour For security

Фото профиля ObaofBenin
ObaofBenin8 месяцев назад

See as that mugu hold 17 de show camera 😂 These crypto niggas de pami😂😂

Фото профиля giran boy 🪖
giran boy 🪖8 месяцев назад

wtf is this performative fake ass shit. So fucking annoying to watch.

Фото профиля Mega is not your guy
Mega is not your guy8 месяцев назад

😂😂😂 I been dey rate the werey oo 🙂‍↔️

Фото профиля JUST FALCON
JUST FALCON8 месяцев назад

Una geh money for Chameleon private jet, but una no get money for separate cars 😂 pack una self inside one ride like $2 yahoo boys

Фото профиля 運命
運命8 месяцев назад

You no know say dem Dey switch pj for air? 😳

Фото профиля Distinguished BushPilot Iby
Distinguished BushPilot Iby8 месяцев назад

Took off in an American Registered Challenger and Landed in a Nigerian registered Hawker. Isn’t God wonderful? 😂😂

Фото профиля Uncle A!
Uncle A!8 месяцев назад

One stripe of the plane lost mid-air also😂😬

Фото профиля Dboy . UC
Dboy . UC8 месяцев назад

😭😭

Фото профиля SHEZ 🇳🇬
SHEZ 🇳🇬8 месяцев назад

@__only1moo omoh Why jets change?😂

Фото профиля SubQua
SubQua8 месяцев назад

Better skit 🤣 These people no rate us at all sha 😂😂

Фото профиля Bilitzo
Bilitzo8 месяцев назад

Bffr😂😂😂

Фото профиля KAIZEN
KAIZEN8 месяцев назад

😭 that guy want make him 17 show by force

Фото профиля Jaro4x💸
Jaro4x💸8 месяцев назад

Like bro we don see am nauu...this your call no dey finish?🧎🏽😂

Фото профиля DAVIDBAWER
DAVIDBAWER8 месяцев назад

If people know to charter a jet goes for at least $5k per hour depending on the type, they’ll would understand flying private is for the extremely rich.

Фото профиля ValoAI
ValoAI8 месяцев назад

😂

Похожие видео

She hates nice guys
0:27

Sensitive content

She hates nice guys

Alana Cho

105,276 просмотров • 1 год назад

Nice info guys 🤝
0:51

Sensitive content

Nice info guys 🤝

Komedi Tengah Malam 👻

207,533 просмотров • 1 месяц назад