Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nice skit guys
48 Yorum

Can any scientist in the house explain this phenomenon pls?

Oya we don see the 17 pro max. You can put it down now bro🧎🏽

Na this pip commander blow my $137 for 2023 when I be newbie

If you been dey follow me for IG mid last year you go know battle wey I fight to recover person $2k from this guy hand😭😂 I had to take down the videos as part of the agreement but the matter don settle sha. Na the main goal be that so...

I pay for mentorship twice e give me video make I watch 💔

@Jaro4x Guy I weak ehh 😂😂

Dem close all the windows make una no see evidence say na ground dem still dey

Noo they just wanted privacy pls🧎🏽

😂

I've seen fooling but this one takes the cake

A close second

@dr_afo Guyy this fooling is top notch

@dr_afo Elite fooling🤌

You Dey hate on them joor😂😂😂 You no know say cloud Dey change color for mid air😂

Chaii, they're already in 2056 while we're still in 2026🧎🏽

“Guy abeg film us as we Dey enter, I go put phone for ear like say I Dey receive important call” 😭

Call wey no dey finish😂

😂😂😂as them land the call sef continue

Na that one wey de make call de vex me

The first one get fault mid air, so dem sharperly carry the other one go meet them

Them get stop over na why 😂 😂 😂

These people think say we be mumu😂

Na that handshake wey dem dey shake for inside funny pass😂

Jaro jaro jaro jaro how many times I call your name 😂😂😂

I'm only applauding their skit making expertise bro🧎🏽

I seriously don’t get Nigerian Trader Influencers, the worst bunch. If you’re a consistently profitable trader with proven systems, you won’t have time for this.

See person wey dey fly private jet 😭

I came in a black Benz left in a white one 🤣😂

Even their aura screams "I'm struggling"

Dem never even close the door for here 😹😹 see light reflection…. Then enters normal regular economy plane and comes out of the private jet… this is good PR here💯💀… pay 1k to visit the PJ and make vidoes ✅

Na all these things dey give traders bad reputation hence calling them scammers. What's the need of all these lies and pretense. To what end? If na even small boys like Jeff and Habby, I can understand but 40+ plus men like Tony, Lion et all doing this fake stunts dey muzz me

I don die 🤣😆😆😆😆

Omo you funny o Na chameleon colour For security

See as that mugu hold 17 de show camera 😂 These crypto niggas de pami😂😂

wtf is this performative fake ass shit. So fucking annoying to watch.

😂😂😂 I been dey rate the werey oo 🙂↔️

Una geh money for Chameleon private jet, but una no get money for separate cars 😂 pack una self inside one ride like $2 yahoo boys

You no know say dem Dey switch pj for air? 😳

Took off in an American Registered Challenger and Landed in a Nigerian registered Hawker. Isn’t God wonderful? 😂😂

One stripe of the plane lost mid-air also😂😬

😭😭

@__only1moo omoh Why jets change?😂

Better skit 🤣 These people no rate us at all sha 😂😂

Bffr😂😂😂

😭 that guy want make him 17 show by force

Like bro we don see am nauu...this your call no dey finish?🧎🏽😂

If people know to charter a jet goes for at least $5k per hour depending on the type, they’ll would understand flying private is for the extremely rich.

😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Women do not like nice guys. They will cheat on nice guys, they will use nice guys, but they will not love one.
Women Being Awful
61,569 görüntüleme • 10 ay önce
Sensitive content
Druski dropped a skit for Black guys who go on Love Island 😭😭
FearBuck
506,032 görüntüleme • 1 yıl önce

Sensitive content
She hates nice guys
Alana Cho
105,276 görüntüleme • 1 yıl önce
