正在加载视频...
视频加载失败
Nigeria influencers after hearing the new Ochacho update
66,546 次观看 • 6 天前 •via X (Twitter)
13 条评论

iamVictor6 天前
Make una dey calm down 😂

Billy De Boss🇳🇬🇨🇦6 天前
Flop 😂😂

TimmyTalkingTrumpet 🎺6 天前
Everybody turn fan as them dear 1m dols … Nigerians my pipu.. if na political people pay some of this people aswear dem go campaign for dem .. full stop

𝑱𝑱シ6 天前
You no go hop in ke

Paul Bushman6 天前
That first girl no go kee person😂the boy make am remember her papa ke

Sulaimon🙂↔️✨6 天前
Nah the first Girl burst my head 😂😁 She no even cover mouth talk ham

Olamide6 天前
Wetin Dey worry this own. Bruh Dey face water to come out Sorry bruh. Nothing for you 💔😂

Bayo6 天前
Awon werey 😅😅😅

OBA6 天前
All of them just dey fool themselves.

✨Mystical2.0🇬🇭6 天前
lol

SECONDARYSKOOLPIKIN6 天前
I no chop this update ,

Proudly Nigeria 🇳🇬6 天前
Ochacho funds

Semi god.6 天前
🤣🤣🤣🤣
