ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Nigeria ๐๐๐๐
379,765 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
47 ๆก่ฏ่ฎบ

"Final choice" you no go choose Nigeria ke? That boy for disown am asap๐

See eh See the village they bring her

How she for take find her route from that kind village?๐ญ๐๐๐๐ Even me wey be Nigerian no go choose Nigeria as final choice๐

See eh ๐๐๐ Make because she can always leave ๐๐๐

I don't see any reason to applaud Nigeria here. She didn't choose you in anything substantial or affects the quality of a person's life

She didnโt just choose Nigeriaโฆ she chose the entire group chat of uncles waiting to say โwelcome o ๐

๐๐๐๐

Lee Kai Kai sef no like BTS music Omorrrr all these our local girls sef

Na Nigeria girls Dey famz them

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

you no go choose korea road kehhhhh ๐

You nor like Nigeria food,.? You don spoil everything

Korea has their own food too sha

U no see the rubbish she choose nija for? Nonsense things

When she said Nigerian nightlife over Korea, I raised eyebrows. Hongdae sneezed in its sleep. And Korean food over Naija? Stop. ๐

True true, Nigeria no convenient at all ooo ๐

Na because she still dey here,make she move comot if she choose naija again make I bend ๐

You dey do โNigeria ๐๐ฝโ You no get shame All the good things dey S.K Wetin Nigeria get, politicians and the people don ruin everything

No vex

"Final choice, Nigeria" ๐๐๐ Body go tell you

Was worried one second about the hot guys

๐ญ๐๐

Wonโt even be surprised when aliens finally visit Earth and thereโs a Nigerian among them.

But Iyabo from Ojuelegba wants Kim Kun ju

Leave Ojuelegba out of this

The most important key factors: Korea and things do not stand test of time: Nigeria. We still have a very long way to go !

We know right

She go like our men

๐๐

Quality tees

You are just using us to shop traffic else your choice of food should be ours because we have the best delicacies in the world

You are awesome in your demonstration. Easy to understand

โค๏ธ

I'm I suppose to be impressed or what?

These people will marry all the 9ja men finish as I see am so o

This is cuteee

Very cute

This girl never tease EGUSI soup abi what?

๐ญ๐๐

That convenience ehn it is well with Nigeria

Na just bad governance dey spoil us๐ญ๐ญoh God

Why dirty environment

Nightlife Nigeria, okay

Lol

Na preek she follow๐๐คฃ๐

๐๐๐๐

Crazy
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Congratulations Nigeria ๐ณ๐ฌ This is Beautiful ๐๐๐
๐ Ghana ๐ฌ๐ญ
117,843 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
