Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nigeria šššš
379,765 gƶrüntüleme ⢠1 ay ƶnce ā¢via X (Twitter)
47 Yorum

"Final choice" you no go choose Nigeria ke? That boy for disown am asapš

See eh See the village they bring her

How she for take find her route from that kind village?ššššš Even me wey be Nigerian no go choose Nigeria as final choiceš

See eh ššš Make because she can always leave ššš

I don't see any reason to applaud Nigeria here. She didn't choose you in anything substantial or affects the quality of a person's life

She didnāt just choose Nigeria⦠she chose the entire group chat of uncles waiting to say āwelcome o š

šššš

Lee Kai Kai sef no like BTS music Omorrrr all these our local girls sef

Na Nigeria girls Dey famz them

š¤£š¤£š¤£š¤£š¤£

you no go choose korea road kehhhhh š

You nor like Nigeria food,.? You don spoil everything

Korea has their own food too sha

U no see the rubbish she choose nija for? Nonsense things

When she said Nigerian nightlife over Korea, I raised eyebrows. Hongdae sneezed in its sleep. And Korean food over Naija? Stop. š

True true, Nigeria no convenient at all ooo š

Na because she still dey here,make she move comot if she choose naija again make I bend š

You dey do āNigeria šš½ā You no get shame All the good things dey S.K Wetin Nigeria get, politicians and the people don ruin everything

No vex

"Final choice, Nigeria" ššš Body go tell you

Was worried one second about the hot guys

ššš

Wonāt even be surprised when aliens finally visit Earth and thereās a Nigerian among them.

But Iyabo from Ojuelegba wants Kim Kun ju

Leave Ojuelegba out of this

The most important key factors: Korea and things do not stand test of time: Nigeria. We still have a very long way to go !

We know right

She go like our men

šš

Quality tees

You are just using us to shop traffic else your choice of food should be ours because we have the best delicacies in the world

You are awesome in your demonstration. Easy to understand

ā¤ļø

I'm I suppose to be impressed or what?

These people will marry all the 9ja men finish as I see am so o

This is cuteee

Very cute

This girl never tease EGUSI soup abi what?

ššš

That convenience ehn it is well with Nigeria

Na just bad governance dey spoil usššoh God

Why dirty environment

Nightlife Nigeria, okay

Lol

Na preek she followšš¤£š

šššš

Crazy
Benzer Videolar
Sensitive content
Congratulations Nigeria š³š¬ This is Beautiful ššš
š Ghana š¬š
117,843 görüntüleme ⢠1 yıl önce
