Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nigerian couple spark a buzz with their loved-up video.
112,005 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
28 Kommentare

Single people like us no fit relate

Nepo kid

Come and see your oil money being spent in Abuja. Dey play

Hausa love dey always sweet me 😋

🥰🥰🥰

Hisbah!

.

Giving fulani vibes ✨️ Toor

A family member definitely harvested the root of all evil

Jobless people

..

@lumaofficial_ My prayer 🤲🏾

Na this girl papa dey support the man

You go wan luv but when you remember say you no get luck for luv you go use the precious time invest in yourself

Let us pretend we don't know the girl is 13 years old

Una done dey carry this love thing go another direction wey we nor know again ooh

Hehehe 🤭 which kind of pressure is this?

That’s true love

Omo, I dey like see Aboki wey fine 🥰

Where the buzz wey dem spark dey?😒

Their pikin Dey live better live Dem go carry poor man pikin Dey do boko haram 💔😁

The way them de knack their self ehn e pass pornstar own you go just de look them innocent way

That babe na senior man

Cute😊

It’s shall not be well with you and the couples No provoke me this afternoon oo

the girl is cute sha

Why isn't anyone taking about her putting her leg in his mouth 😂

Iberibe
