Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nigerian soldiers having fun inside sambisa forest🥹❤️
49,009 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

Sambisa no be joke but these men still dey turn up 😂❤️ God protect them and bring them back home safely

Men are the best of humans I swear to God. God bless every man, dead or alive.

Let them continue having fun is not easy being a soldiers may God continue blessings them and their family and siblings

Happy fave but once dem enter bush no follow dem crack jokes oo

You see them dance you go think say dem no wicked 😂😂😂😂😂

Maybe God keep protecting them, they deserve better ❤️

Food don Dey ground nah 😹

Lol people way dem go soon kkk

Them just Dey risk their life for nothing same government that is funding terrorists are the same funding them to fight each other I will never join the Nigeria army never

At least they should have some fun even on duty

God guide and protect our military personnels

The same Sambisa forest were many comrades have lost their lives.. This Nigerian mentality of anyhowness is a nation wrecker

Everybody been dey have fun until that one wey no wear cloth dey carry im dry nyansh near his friend prick😒, Make my fellow man never in his life try that shii with me, if not teeth go full ground that day fah😒😒🙄

Let a game video will be sent to the media war room

Soldiers dey chop Mara tansho.

See the sojos wey suppose dey at alert Dem dey dance mara 😂💔

E be like say dey don increase there salary true true o

Morale high even in the forest 🔥 God protect them

For salary wey no reach 100k ?

Bunch of Zombies.

Why dem con Dey dance like who thief 🤣

Despite everything, they still find reason to smile

They also deserve to be happy Body no be firewood 🤣🤣🤣

There’s time for everything

You see that one holding the plate? 😂 That’s exactly how I dance when salary drops. Sambisa step up!

Na so them go ambush them

It could be there last They should enjoy May God protect dem 🙏

Men of God❤️

Jesus! I’d rather die selling Ghana on the street than to be a Nigerian Soldier. Even Gala sellers makes money than Nigerian soldiers. A gala seller has hope that someday someone could find him & offer him long lasting hope but a Nigerian Soldiers last hope is death in Sambisa💔

They are the most high 🤣🤣🤣if banditr mistakenly jam them now

Solder sef dey gbese . Nigeria is a funny country

Confusion dey bandit camp dem don dey expose devil small small 😂

Steps😹😹

Respect ✊🏾 To them Respect ✊🏾 to those that has fallen

😂😂😂😂😂, Nigeria is funny country 😂😂😂😂
