Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nigerian streamer Larry met Asake outside before his performance, calmly spoke to him in Yoruba, and they vibed before taking a picture together🫂😂❤️
35 Yorum

That ọmọ ìyàmi hit well

And some say who their language help. Thank God I’m Yoruba 🙏

Asake too get aura

Nothing beats connecting naturally in your own language.

Omo yoruba

Omo am f happy this guy. Been a while. He’s been looking for asake, today was his lucky day.

Omo iyami in another country sounds different

But such can’t happen again ! To even Asake now you will need vip ticket

That guy took like 10 pics 😂😂😂

The person snapping that picture is goated🔥

Pure connection

Photographer GREAT GUY just dey snap dey go Space full my phone Na me go delete the ones wey i no like No be to just snap 2 pictures dey think say e don do And if d 2 no good u gaz delete am

Omo Iya Mi. thats the word right there.

We islanders don't joke with dose words nah. It's a passcode. Omo iya mi. Omo adugbo mi. Master key ni. Asake omo Eko Pataki

Omo iya mi.. the keyword that opens the door.. when u dey outside Naija and u see another Yoruba guy or woman. just that statement alone will open his or guide and u will relate properly.. Yoruba to the world..

The secret word for that conversation na “omo iya mi” e dey enter the soul once you hear am - na once you go drop your guard

Omo iya mi

The other guy on singlet no reach snap 🤣🤣🤣

He use Yoruba pin ham down 😄😄

If he reach your turn go dey speak English like say na you go school pass

If the guy say let take a picture e no go work aje. Yoruba to sweet aje, je kin ya picture

Why won’t you love Asake Steeze dey Aura dey and he humble join🥺❤️

Omo iya mi…. The real passport that opens door.

Omo the guy on white singlets don dress up 🤣🤣🤣

The joy wey day their body ehn

asake jen ya picture😂

Asake mi, Omo Iya mi… thats the pass code.

That omo iyami too dey sweet😂❤️

Before nko”” make I use English make him no wait and answer me “” I go switch to Abìnibì straight

Larry your breakthrough is near 🙏

Ọmọ ìyá mi

See connection

Asake mii 😂

Larry ti lo far sè, that boy too get grace

Omo am f happy this guy. Been a while. He’s been looking for asake
