正在加载视频...
视频加载失败
Nigerians abeg now😭😭
30 条评论

Style choke

You go like tiff 🤣🤣😭😭😭

This pattern is far better than jungle Justice Just expose them and make them very popular thieves 😂

Let’s go there

Styles Dey plenty for this side

This one stole a welder’s phone 😂

Style plenty , just steal first.

This is for many of us who think say they no get talent. When you’re ready to make the discovery, you know what to do 😂

All this are thief oh😂😂

Lmaooo as bush full everywhere the way i go tear race ehhh . Omo If u fit catch me make I know why

Na the full thread of thieves getting lit 🔥be this

Is this premeditated or what. Cos the thing sync well, no be small

Which one is Nigerians Abeg, e get person wey send you message, try and dance the dance of the spirit but Where this chucks Dey see arm robbers video Dey upload?

Lmao 🤣

Nigerians don't dislike thieves they only dislike petty thieves. If they found out that I stole like 1m dollars they won't beat me to dance to their choice song they will come and meet me to celebrate with me or to collect em share.

A guy i met at a site yesterday,he complained bitterly how the cut off rods from his uncompleted building,and the worst be say person wey dey cut am no dey even leave even if na 1ft mk the rod continue dey go up.them gats chisel some casting to connect new rods again

Na to just carry am go police station na…. Why dem Dey stress the guy

Did stealing increase recently or this trend is exposing that stealing happens more often than we think

Who brought this idea of thieves dancing when they are caught 😭😂

In anything you do in this life, don't steal in Nigeria because the hidden talent in you, they’ll beat it out of your body 🎯🤣

Omo different style for cs

No country handle thief reach Uganda people

This trend is not ending any time soon

How I wish this can be done to criminal politicians too

😂wetin be this na @RdneyM7

These guys wey de tiff iron for site deserve worse.

You won’t dance keh 😹😹😭

All this videos wey don de people phone for so many years, na the moment come for people to put am out 😂

😂😂😂😂😂😂

Talent choke ooo Na you no wan Thief oo 😂😂

