正在加载视频...
视频加载失败
Nigerians Abroad React To Buhari’s Death
32,660 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Isn’t it irony that the people out of the country enjoying good life are practices are the ones hoping and praying for a better Nigeria While the people in Nigeria are fighting against each other via tribe and religion It’s a big shame !

No one is asking for 100% result, we are only asking for 100% effort.

You, Are you missing him?😂😂😂😂😂 That guy dey vex 😂😂😂

That man with eye glass on black trouser fit blow the interviewer o lol 😂

This life, just be good and make sure you try your best for your people. #Lifelesson

People wey no Dey the country self Dey fight for the country but some stupid people will say because it’s their preferred candidate they want us to be in this present government…APC RUINED NIGERIA!!!!

Woolwich market?

Tinubu dead go worse ooo make him try learn from his master ooooo chai i am just passing by

Abeg dear @General_Somto , how many world leaders don send Condolence message maka Bubu death?! As I talk am now, Dem go begin arrange am starting with Benin and Togo. Ndi eriri eri.

Na wah
