Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Nigerians don’t ever compare me to a content creator again.. ogb recent is a content creator, I’m a financial expert.

309,121 views • 1 day ago •via X (Twitter)

34 Comments

Ezra's profile picture
Ezra1 day ago

Once you notice say u wan start to talk rubbbish u go cut the video 😂

Adex Şammy's profile picture
Adex Şammy1 day ago

Today Don turn first and the last for ham. 😂 U wey get watin u dey use ur money do.

AKPOS's profile picture
AKPOS1 day ago

The richest man in Delta state has spoken 🙌 Rich in brain 😂

CoastalX's profile picture
CoastalX1 day ago

The guy really makes financial mistakes while masses are suffering 🤣

Hon. Alamu Ezekiel's profile picture
Hon. Alamu Ezekiel1 day ago

This gehgeh na fool,shey na professor wole Soyinka no get money?

AKPOS's profile picture
AKPOS1 day ago

Respect no just dey again make dem the compare a whole professor and financial expert to content creators

MR' J$Y👨‍💻's profile picture
MR' J$Y👨‍💻1 day ago

I wonder why all of una dey take this personal. He's actually telling us to go and work hard. Nobody wants to settle for average that's the message he's trying to pass. Make una brain open. 😄

Double Star's profile picture
Double Star1 day ago

Live a poor life so Nigerians can be happy? 😄

OZYMANDIAS 🀄's profile picture
OZYMANDIAS 🀄1 day ago

When God ask Gehgeh, he said that, he want knowledge Financial expert Chinua Achebe of our time

Efe's profile picture
Efe1 day ago

Geh geh is the richest man in delta go and ask questions 😂😂😂😂

CHIDIMMA 🇳🇬's profile picture
CHIDIMMA 🇳🇬1 day ago

If you don't mind today is my Birthday

EGUNGWU🇳🇬's profile picture
EGUNGWU🇳🇬1 day ago

Oga...this is content,, una plan this thing 🤣🤣

Sadiq Abdullahi's profile picture
Sadiq Abdullahi1 day ago

See views in 2 minutes @ official_Gegeh na big name 🤘

Brokenheart 🖤's profile picture
Brokenheart 🖤1 day ago

If no be say I care about you POOR MAN 😭 Geh Geh no well 😂😂

Ben Stone's profile picture
Ben Stone1 day ago

U dy give advice for free? Oga shut up Social media companies dy pay u 4 ur spitting facts U don buy 2 gle but who u don actually elevate? U be content creator y'all are the same Kip making ur money from the masses watching u Kudos

GaBrieL's profile picture
GaBrieL1 day ago

Gehgeh no actually lie about say if him dey sell him advice he for don dey rich. Because many PA all over the world also get paid for their on opinion concerning a particular matter.

Mumbo🪖🇳🇬's profile picture
Mumbo🪖🇳🇬1 day ago

No be your fault aswear,nah those dumb f@@ls wey dey take you serious i blame,all your advise nah just basic human knowledge,only a slow nigga will see it as a special thing,there are some things wey you no suppose dey put mouth at all,you go dey do like say nah you wise pass

KingBelo's profile picture
KingBelo1 day ago

Prove me wrong or lie say wetin I talk no true

Jonathan 💫's profile picture
Jonathan 💫1 day ago

@grok Help me tell Geh Geh say if him wan still dey blow world wide make him reduce or stop using another content creator or celebrity name to make his own content....He should do his own as before, if na advice him go dey give us make him do... Brother mike did same.

Víctor🍂's profile picture
Víctor🍂1 day ago

No content creator get wisdom pass you

ICON Ksmart Blog's profile picture
ICON Ksmart Blog1 day ago

OGB con Dey cry untop small Lamborghini I love Gehgeh pass am

InvestorD📈🎲's profile picture
InvestorD📈🎲1 day ago

@official_Gegeh if you really be financial advicer then you no need to do this video. With all due respect, which I do respect you alot. You need to stop this comperism between you and others, as a man you are born different and created to succeed differently.

jxt.emma's profile picture
jxt.emma1 day ago

Professor like you said, the only thing we have is thank you we can never enter our OPay 😂😂😂🤣💔

SATOSHICHARTS 📈's profile picture
SATOSHICHARTS 📈1 day ago

I just like the way prof dey always rate himself😂😂😂😂

De Traveller's profile picture
De Traveller1 day ago

Since this week nah complain about cars you dey gehgeh, you don talk about ODG now nah OGB you go cry tire ohh

OBG's profile picture
OBG1 day ago

No country stupid reach this Nigeria 🇳🇬 watin concern person way Dey talk truth about life and person way dey do content, this country is a failure as the Leaders

𝐌ᶤᗪ𝕖𝐇💜🦀's profile picture
𝐌ᶤᗪ𝕖𝐇💜🦀1 day ago

Boss na OGB matta u dey talk maaa which one be toto again ☹😹😹

_VERYWICKEDMAN👹's profile picture
_VERYWICKEDMAN👹1 day ago

😂😂😂😭 fight go soon start 😂😂😭

Ful🐺m🇳🇴🇯🇵's profile picture
Ful🐺m🇳🇴🇯🇵1 day ago

GehGeh shut up, that guy Na you senior for the industry, person wey get 900k sub for YouTube, no be small money be that...

Ful🐺m🇳🇴🇯🇵's profile picture
Ful🐺m🇳🇴🇯🇵1 day ago

That thing sef no be even lambo, see as e dey make noise like Toyota...

GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬's profile picture
GeeTee mufc 🇨🇦🇳🇬1 day ago

GLE mentality 🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂

The Mind Coach 🧠's profile picture
The Mind Coach 🧠1 day ago

Who are you 😂

Therock Thompson🪡's profile picture
Therock Thompson🪡1 day ago

🤦🤦

En zo's profile picture
En zo1 day ago

We give you name We give you school We give you proff title We give you page We give you wife you turn to movie We give you ears We give you attention We give you online support

Related Videos

Don’t Be A Black Content Creator
2:13

Sensitive content

Don’t Be A Black Content Creator

GorgeousDreamer

41,483 views • 5 months ago