Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Nigerians forgive the prof

130,405 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Advocate Rotimi
Advocate Rotimi3 месяцев назад

For this particular video, Nigerian no go forgive u o

Фото профиля Clinton
Clinton3 месяцев назад

Geh geh once said

Фото профиля BLUES CAPITAL💎
BLUES CAPITAL💎3 месяцев назад

@official_Gegeh Which one be past tense of yam geh geh no go k!ll me😂

Фото профиля Obaloluwa
Obaloluwa3 месяцев назад

Prof dey do content for us

Фото профиля Prompt With Daniel
Prompt With Daniel3 месяцев назад

@official_Gegeh Why Nigerians go allow so called celebrities dey think for them

Фото профиля Gentle
Gentle3 месяцев назад

When Jesus brought the cane to the temple, people thought it was another miracle until the beans seller heard fiaaaammm, fiaaammm at her back.

Фото профиля OnlyOne🪖
OnlyOne🪖3 месяцев назад

That woman don tie geh geh oh 🙆😂

Фото профиля Jonas Daniel
Jonas Daniel3 месяцев назад

If to say u dey Anambra Soludo for don arrest join fake pastors and native doctors

Фото профиля Divine Favour Ekongseh
Divine Favour Ekongseh3 месяцев назад

@official_Gegeh Why did they only listen to the part not to be with a woman why didn’t they listen to other positive advice that will yield them allot of benefits? Africans always look for ways to but blames on other people just to justify their failure

Фото профиля true.VAR
true.VAR3 месяцев назад

@official_Gegeh We no dey forgive you oo You don use us play finish Nice one gehgeh

Фото профиля Jindulife
Jindulife3 месяцев назад

Gehgeh you no be good leader at all

Фото профиля Prompt With Daniel
Prompt With Daniel3 месяцев назад

@official_Gegeh All I hear is lies

Фото профиля BIG MM 😎☘️
BIG MM 😎☘️3 месяцев назад

No forgiveness

Фото профиля Ifeanyi Simon🇳🇬
Ifeanyi Simon🇳🇬3 месяцев назад

I never believe the marriage at first 😳, Sometimes you have to do some crazy stuff to know the kind of people you're with now you know

Фото профиля Eman wilson
Eman wilson3 месяцев назад

Nor worry another man go calm down spread your wife to² You go cry 😁😁

Фото профиля Abubakar Badaru
Abubakar Badaru3 месяцев назад

Imagine watching your son in law doing this 😂

Фото профиля Klean
Klean3 месяцев назад

@official_Gegeh Geh geh We are done with your advice Disappointment of the year

Фото профиля DEE CONQUERORS MINDSET
DEE CONQUERORS MINDSET3 месяцев назад

Prof....enjoy your marriage jorrrr....no mind all dem "you deceived us"...she hin force you to believe in his ideologies...u use ur hand jump inside fir you dey cry say e hot.....no go find wife

Фото профиля 𝐁oy 𝐓rippin'
𝐁oy 𝐓rippin'3 месяцев назад

The fact that people still don't realize Gehgeh is getting mad is kind of funny. 😭

Фото профиля Armstrong Sanni
Armstrong Sanni3 месяцев назад

Omoo Geh Geh don dey psycho 😅😅

Фото профиля Chidike Loveth 🌹
Chidike Loveth 🌹3 месяцев назад

They said they wouldn't forgive you. 😂🤣

Фото профиля Naija Gist
Naija Gist3 месяцев назад

@official_Gegeh We can never forgive who trespass against us 🙂😒

Фото профиля Aria Bennette
Aria Bennette3 месяцев назад

@official_Gegeh Prof we still your back ❤️

Фото профиля NECHE
NECHE3 месяцев назад

Gehgeh you don deh add flesh oh, Marriage good oh.

Фото профиля SULAIMAN BIG BUNNY
SULAIMAN BIG BUNNY3 месяцев назад

Gheghe only gives advice. He didn't force you to take it . You are a mature man nah you have your own choice

Фото профиля Kadafi Miller
Kadafi Miller3 месяцев назад

@official_Gegeh

Фото профиля Frank Chukwu
Frank Chukwu3 месяцев назад

Na better matchet drilling u need bro u dey jonse

Фото профиля Teleeb Jacob Yennumah
Teleeb Jacob Yennumah3 месяцев назад

@official_Gegeh Yuh have disappointed your brand bro

Фото профиля Emmy Young
Emmy Young3 месяцев назад

Ride on bro Anybody life wey wan spoil make E spoil,who know use em heard dey go use am for am..

Фото профиля Arrhe001🇳🇬
Arrhe001🇳🇬3 месяцев назад

@official_Gegeh lol

Фото профиля WISDOM👑
WISDOM👑3 месяцев назад

I first know say gehgeh nor normal 😆😅

Фото профиля Excellent Lawe
Excellent Lawe3 месяцев назад

Nice one

Похожие видео