Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Nigerians must always find a way around any problem

539,048 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

9 Kommentare

Profilbild von Senior Man🦈
Senior Man🦈vor 1 Jahr

I bet you, before you shake that thing 3 times, na angel go volunteer to help you open am

Profilbild von 2 Stainz 🖤
2 Stainz 🖤vor 1 Jahr

them fit still put poison for the red oil

Profilbild von SMILESTV 🤣😎
SMILESTV 🤣😎vor 1 Jahr

They will soon make red oil to be expensive 🫰

Profilbild von Big Dan
Big Danvor 1 Jahr

Na to dey drink am like malt because I no fit refuse free food abeg😂💔

Profilbild von Petkoff
Petkoffvor 1 Jahr

Then knack am bitter kola

Profilbild von Igbolabi💨🍃🌱
Igbolabi💨🍃🌱vor 1 Jahr

Please o, palm oil is not effective o. As someone who has been poisoned twice. Charcoal your the best home remedy. You have a higher chance of survival when you eat charcoal instead of Palm oil. Abi palm oil no dey the food wey dem put d poison?

Profilbild von adisaedu
adisaeduvor 1 Jahr

Dey play who tell you say palm oil go stop poison

Profilbild von BLACKFARMER💥OG
BLACKFARMER💥OGvor 1 Jahr

Na to Dey drink am like malt o

Profilbild von Mykel
Mykelvor 1 Jahr

Local believe, he go shock you say palm oil no dey work again

Ähnliche Videos