Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nigerians must always find a way around any problem
539,048 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
9 Yorum

Senior Man🦈1 yıl önce
I bet you, before you shake that thing 3 times, na angel go volunteer to help you open am

2 Stainz 🖤1 yıl önce
them fit still put poison for the red oil

SMILESTV 🤣😎1 yıl önce
They will soon make red oil to be expensive 🫰

Big Dan1 yıl önce
Na to dey drink am like malt because I no fit refuse free food abeg😂💔

Petkoff1 yıl önce
Then knack am bitter kola

Igbolabi💨🍃🌱1 yıl önce
Please o, palm oil is not effective o. As someone who has been poisoned twice. Charcoal your the best home remedy. You have a higher chance of survival when you eat charcoal instead of Palm oil. Abi palm oil no dey the food wey dem put d poison?

adisaedu1 yıl önce
Dey play who tell you say palm oil go stop poison

BLACKFARMER💥OG1 yıl önce
Na to Dey drink am like malt o

Mykel1 yıl önce
Local believe, he go shock you say palm oil no dey work again


