Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nigerians please pray for me… W0mwn don finally bring me down ☝️🏧
351,264 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Me to my ex 😂

Me as an Igbo enjoying this content🤣🤣

Na this Gehgeh una dey talk say e normal for real life? 😂😂🤣🤣🤣

Try dey shorting ur video, you no buy data for us

Geh geh no fit run out of content

You go cry no worry, a whole you professor of our university go jones

Hahaha 😂😂🤣 my mentor, I trust in you no woman can bring you down financial expert LoL 🤣🤣🤣

Didn't you cum She came Nigerians 😂😂😂

I cum, you cum now you want income, you want my outcome Abi you go cry 😂😂💔

Na this word I dey reason since morning

😂😂😂

🤣🤣🤣

If GehGeh end my life this year Una go like am Abi 😂😂 Why is this guy like this 😂😂

If you fast forward this video to the end like this post 😆 this is rubbish

See you ehh this thing way you Dey do they pain me no go marry o 😏🤕

Even camera man dey laugh 😂

Una sure say professor dey alright like this?

And na pesin wey want princes treatment be this 😭😭

Omor, belike me self go follow gheghe marry my self oo

Who give u gown prof 😂😂

Bro the gown dey too fine on you 😂 Woman no just bring you down, she enroll you full-time for GehGeh University of Marriage & Financial Drainage ☝️🏧 Prayers sent… but e better you still keep the ATM card for yourself o 😭

You Dey craze?

GehGeh is on another level of content now

This guy dey give me joy 🤩 so much 😂😂😂😂

😂GehGeh no be small thing o Wedding gown floor rolling, Woman don finally bring me down this one na full Nollywood Nigerians we don pray but e look like e answer already 😂 Which course you dey take for him uni of Soft Life now?

This guy surprises me with every video 😭

Humiliation ritual. You don join dem in selling your soul to the devil. I am disappointed in you Gheghe. You think we don’t know what you celebs are doing signing up for this rituals? Very disgusting.

Geh Geh how much breet pay you for this advert cos the way you take put energy for this one is na top notch comedy/advert 😂😂😂😂

No be Jarvis wedding gown be this ehn this man ?

Who do wedding for you

You this song wey you dey play so, dey gimme joy 😂😂

Geh geh Dey use tripod stand, I no sure say person Dey record am and en no Dey laugh😭😂

If you be woman and you no dey bring income to my life and you no wan allow me cum, don't come around me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Who is this man‽

Gehgeh ur boxers pants finish?
Benzer Videolar
Nigerians please pray for me.. broda Mike is after my life ☝️🏧
GehGeh
166,645 görüntüleme • 1 yıl önce
