正在加载视频...
视频加载失败
“Nigerians should take it easy on me, I’m really sorry. I take full responsibility for my actions.” — Real Warri Pikin publicly apologised after Timaya lifted her on stage last night.
30 条评论

U dey apologize kee.. Na your husband I just dey feel for,u carry nyash wey be him own give Timaya make e use play.. On top am ,you still dey laugh kikikiikik.. Chai ,Na person wife oh..

Timaya did not lift her, she jumped on Timaya. But wait a minute, they are entertainers so it is allowed

Public apologies for public attention. Protect your peace, kings, the matrix is real.

Person Mama na another person papa dey lift for stage what about back stage wey we nor see

If Nigerias drag you for social media eh your own don finish 😂😂

Lol for this life guide well before you marry to stop a lot of nonsense !!!

The husband Na Mugu,he go still cuddle am to bed

No sane man would allow this ever and ever. No one will. She does not value her man...

She’s feel herself, that’s how it use to feel when you buy your dream car. Always want to go for evening cruise.

She no just get gutter behaviour. She wowo join

First line of defense 😂

Na so u go still jump into conclusion for bed come dey apologize 🥱

I can’t judge her but she knows what exactly what she was doing as a married woman now time she need Davido wife go do dis kind thing niw lack of respect to her husband my point

@OhazuruikeChri2 As far her husband is cool make she Dey enjoy her life no panic

See more

Naso he dh always be nor worry nor worry if na behind the scenes now so he go still nack uuuuuu women!

All I know is that everyone knows what they are doing

Chelsea collect stray bullet

That Chelsea wey you call join turn the thing to hate speech

She is mature lady.

U go no where

🤣🤣🤣🤣

The wages of simps is perpetual pain

65,000

I feel like I could hug the whole afternoon. What a way for the week to turn around.

@OhazuruikeChri2 No be small thing the husband go Dey face for house

This is an apology, giving explanation and making excuses onto og an apology is not an apology

Whether u get character or not . U jump madam.. no be u use your mouth say timaya get luck say u no big like estate gate.. ? He deh your mind to jump 🦘 normally

Commot here!! Ashawo dey ya eyes!!! 😂😂

See more
相关视频
Sensitive content
“The videos are from 2019/2020. If I open a GoFundMe for people to donate, they will laugh at me. I’m sorry, and I take full responsibility for my actions” - TikTok influencer, Cindy apologizes to her fans for her leaked videos
Vampz
240,879 次观看 • 4 个月前
