Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Nigerians think getting no sleep is a flex 🤦🏽♂️
50,342 просмотров • 10 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 25

Dem still rage bait you😂

Friends like trench are always active .

That snap one of my guy fit fight you say na Muzzing 🤣 say e no sleep sehhh 😭

lol this is old school days memories 🤣🤣

Nah rage bait 😂😂💔

this is what affect me till today pls sleep guys its important if you should lose your sleep strain bro it ain't easy to fix

Na real life

Trenchboy na fool🤣😂 He say him never sleep for 3weeks😂😂 You be CCTV?🙄🤣😂

these skits are old skits but evergreen 😂

😂😂😂😂😂 No sleep gang 😂😂😂

Guy why you dy rage bait my sleep with me na?

Shey you be vigilante ni?😂even vigilante dey sleep for daytime

😂😂😂😂 why is this so true??

😭😭😭

Too Real na so some niggas de brag wit me my head de burst 🤣

You go surely jam Richmond for this settings

You Dey see me sleep and I Dey proud of it, wat a shame god answer my prayers but alhamdullilah I still get where I Dey sleep sha I’m grateful 😹😩🙏

Na competition 😂🤦♂️

God abeg… he too useless 😂😂

you go use spit spoil ur lapi 😹😹😹😹

Trench oooo 😂😂😂😂😂😂😂

First to comment

Active! 😂💔

He wan dey rage bait you😂😂

😂😂😂
