正在加载视频...

视频加载失败

Nigerians will use 2by2 for him very soon 👇

14,518 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Ali 的头像
Ali1 年前

I beg make dem owe this man Ooo before we go hear say the phone when God take Dey pick our call say he don move am. Because all the properties for heaven he don put them on sale finish. L😂L these fake pastors and their scam FMTs.

Kehinde Agba 的头像
Kehinde Agba1 年前

Him go begin sell sun too join am

Mimi a-boy 的头像
Mimi a-boy1 年前

Very soon.... He go dey sell slippers wey jesus dey wear for heaven.... Slipper wey go carry u go anywhere u dey, no car needed

Sammyjiggy 的头像
Sammyjiggy1 年前

CAN sef no get wetin dem dey do for Nigeria.

ThatAnambra guy 的头像
ThatAnambra guy1 年前

Soon the street light wey dey heaven him go vandalise am sell! Them need to stop him fast 🤣😂🤣🤣🤣

Tomorrow ♔ KING ♚ 的头像
Tomorrow ♔ KING ♚1 年前

Ohhhh Chimm!.... Make that guy no go sell my land for Heaven o

Biafra Daily Mirror 的头像
Biafra Daily Mirror1 年前

😀

Jamaldeen💥 的头像
Jamaldeen💥1 年前

😁😁 Fool can’t finish for dis country

SparkC7 的头像
SparkC71 年前

😂😂😂😂😂 This guy

I.E.D. 🧘🏼‍♂️🧘🏼‍♂️🧘🏼‍♂️🧘🏼‍♂️ 的头像
I.E.D. 🧘🏼‍♂️🧘🏼‍♂️🧘🏼‍♂️🧘🏼‍♂️1 年前

All him members go still come here come defend am 😂

相关视频

etasoon very very soon. will have p2jb also
0:25

Sensitive content

etasoon very very soon. will have p2jb also

Sonic-Iso

25,835 次观看 • 5 天前