Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Nigerians will use 2by2 for him very soon ๐Ÿ‘‡

14,518 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Ali
Alivor 1 Jahr

I beg make dem owe this man Ooo before we go hear say the phone when God take Dey pick our call say he don move am. Because all the properties for heaven he don put them on sale finish. L๐Ÿ˜‚L these fake pastors and their scam FMTs.

Profilbild von Kehinde Agba
Kehinde Agbavor 1 Jahr

Him go begin sell sun too join am

Profilbild von Mimi a-boy
Mimi a-boyvor 1 Jahr

Very soon.... He go dey sell slippers wey jesus dey wear for heaven.... Slipper wey go carry u go anywhere u dey, no car needed

Profilbild von Sammyjiggy
Sammyjiggyvor 1 Jahr

CAN sef no get wetin dem dey do for Nigeria.

Profilbild von ThatAnambra guy
ThatAnambra guyvor 1 Jahr

Soon the street light wey dey heaven him go vandalise am sell! Them need to stop him fast ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Tomorrow โ™” KING โ™š
Tomorrow โ™” KING โ™švor 1 Jahr

Ohhhh Chimm!.... Make that guy no go sell my land for Heaven o

Profilbild von Biafra Daily Mirror
Biafra Daily Mirrorvor 1 Jahr

๐Ÿ˜€

Profilbild von Jamaldeen๐Ÿ’ฅ
Jamaldeen๐Ÿ’ฅvor 1 Jahr

๐Ÿ˜๐Ÿ˜ Fool canโ€™t finish for dis country

Profilbild von SparkC7
SparkC7vor 1 Jahr

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ This guy

Profilbild von I.E.D. ๐Ÿง˜๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ๐Ÿง˜๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ๐Ÿง˜๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ๐Ÿง˜๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ
I.E.D. ๐Ÿง˜๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ๐Ÿง˜๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ๐Ÿง˜๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ๐Ÿง˜๐Ÿผโ€โ™‚๏ธvor 1 Jahr

All him members go still come here come defend am ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos