Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nkechi Blessings and Phyna face off. This is getting serious 😂😂
37 Kommentare

Phyna go collet beating ooo Phyna na female portable

Country just Dey spoil una just Dey promote nonsense

For this kin economy wey people never chop, na Phyna and Blessing remain make we come dey watch their f!ght?

Nkechi brought the energy, Phyna brought the energy, everybody just sit down and watch. But who's taller?

Dear X . Never bring this nonsense to my timeline ever again

You no Dey sleep ?

Mentor

Wetin the two of them dey do?

😂

Why do I feel like their mouths is smelling?🤧🤧😹

Whatever it is, someone please tell the lady in black that she's walking straight to her own obituary. See your opponent size

They aren't even in the same weight class for a fight

Who is promoting this rubbish? Why do I find this nonsense irritating and poorly scripted?

When is their match abeg 😂

Altleast this one better pass to Dey do ashawo

The way they dey look each other, October 1st no go easy at all 😂

Why do i find this staged fights so weird

This is not it they should have started the fight here

The way Nkechi blessing go beat phyna like small pickin eh! Phyna might end up in Igbobi o!!!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

I hope non of their breath dey GBA

Politicians de steal all the money wey suppose better the lives of everybody but that one no concern una…fuel na 1500 but na phyna una de pay attention to. Resilient people 😏

Is nkechi pushing 50 ?

Na only mouth phyna get 😂 na for this internet we de when them use her mob ground for one hotel that time😂

See as nkechi dy abeg Filter go bud us one day

How the guy no burst laugh 😂😂😂

Their fight go too funny 😂

Nkechi suppose beat wetin no good komot for her body sa. 🤣😂

Nkechi blessing what are you doing exactly trying to water down your self respect totally by getting to a fight with phyna why, I know you will say ure from the street too but atleast consider your age

See wetin this one wear go "faceoff" 😂

I am hearing this Phyna girl voice for the first time and I am shocked. This one na complete 'agbero'. Picture sabi lie o

Wetin the trashy Phyna dey wear?

This is real content 🤣🤣🤣

I go like watch this fight o. Love the Nigerian boxing entertainment these days. We go dey meet for ring now 😂

All these clowns with money just dey use their money dey sponsor mumu thing

That man wan laugh 😆 😂

make dem bring zazzu, portable,Carter Efe, Akpi, phenomenal 😂😂😂

Phynas no be your Mama be dis?😭😭
