Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Nkechi Blessings and Phyna face off. This is getting serious 😂😂

960,944 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von D English Alhaji Media
D English Alhaji Mediavor 7 Tagen

Phyna go collet beating ooo Phyna na female portable

Profilbild von YAMI-SMM 🪐
YAMI-SMM 🪐vor 7 Tagen

Country just Dey spoil una just Dey promote nonsense

Profilbild von Cay
Cayvor 7 Tagen

For this kin economy wey people never chop, na Phyna and Blessing remain make we come dey watch their f!ght?

Profilbild von OMA ANN
OMA ANNvor 7 Tagen

Nkechi brought the energy, Phyna brought the energy, everybody just sit down and watch. But who's taller?

Profilbild von Wil_prosper
Wil_prospervor 7 Tagen

Dear X . Never bring this nonsense to my timeline ever again

Profilbild von JBRANDY
JBRANDYvor 7 Tagen

You no Dey sleep ?

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 7 Tagen

Mentor

Profilbild von $ilva 💸
$ilva 💸vor 7 Tagen

Wetin the two of them dey do?

Profilbild von TENIOLA
TENIOLAvor 7 Tagen

😂

Profilbild von ghabbythegreat
ghabbythegreatvor 7 Tagen

Why do I feel like their mouths is smelling?🤧🤧😹

Profilbild von Bollucks
Bollucksvor 7 Tagen

Whatever it is, someone please tell the lady in black that she's walking straight to her own obituary. See your opponent size

Profilbild von Damian
Damianvor 7 Tagen

They aren't even in the same weight class for a fight

Profilbild von Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuyvor 7 Tagen

Who is promoting this rubbish? Why do I find this nonsense irritating and poorly scripted?

Profilbild von AYOMIDE
AYOMIDEvor 7 Tagen

When is their match abeg 😂

Profilbild von Splendour-d-real-1
Splendour-d-real-1vor 7 Tagen

Altleast this one better pass to Dey do ashawo

Profilbild von CHIMA OF ABUJA 🇨🇦
CHIMA OF ABUJA 🇨🇦vor 7 Tagen

The way they dey look each other, October 1st no go easy at all 😂

Profilbild von Laugh Then Think
Laugh Then Thinkvor 7 Tagen

Why do i find this staged fights so weird

Profilbild von Deyemi Lagos
Deyemi Lagosvor 7 Tagen

This is not it they should have started the fight here

Profilbild von ogie
ogievor 7 Tagen

The way Nkechi blessing go beat phyna like small pickin eh! Phyna might end up in Igbobi o!!!🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Chief Ese
Chief Esevor 7 Tagen

I hope non of their breath dey GBA

Profilbild von Trinity
Trinityvor 7 Tagen

Politicians de steal all the money wey suppose better the lives of everybody but that one no concern una…fuel na 1500 but na phyna una de pay attention to. Resilient people 😏

Profilbild von THE VIICE EXCHANGE
THE VIICE EXCHANGEvor 7 Tagen

Is nkechi pushing 50 ?

Profilbild von Olalekan Yussuf
Olalekan Yussufvor 7 Tagen

Na only mouth phyna get 😂 na for this internet we de when them use her mob ground for one hotel that time😂

Profilbild von I WOULD LOVE TO KNOW YOUR OPINION❤️
I WOULD LOVE TO KNOW YOUR OPINION❤️vor 7 Tagen

See as nkechi dy abeg Filter go bud us one day

Profilbild von 🥀🪖
🥀🪖vor 7 Tagen

How the guy no burst laugh 😂😂😂

Profilbild von BISIRIYU
BISIRIYUvor 7 Tagen

Their fight go too funny 😂

Profilbild von GidiBwoi
GidiBwoivor 7 Tagen

Nkechi suppose beat wetin no good komot for her body sa. 🤣😂

Profilbild von Anderson Uluocha
Anderson Uluochavor 7 Tagen

Nkechi blessing what are you doing exactly trying to water down your self respect totally by getting to a fight with phyna why, I know you will say ure from the street too but atleast consider your age

Profilbild von OMOBOLAJi ✪
OMOBOLAJi ✪vor 7 Tagen

See wetin this one wear go "faceoff" 😂

Profilbild von AfrobeatArena
AfrobeatArenavor 7 Tagen

I am hearing this Phyna girl voice for the first time and I am shocked. This one na complete 'agbero'. Picture sabi lie o

Profilbild von OBA
OBAvor 7 Tagen

Wetin the trashy Phyna dey wear?

Profilbild von Fumydovee 💦💦 _
Fumydovee 💦💦 _vor 7 Tagen

This is real content 🤣🤣🤣

Profilbild von Tobby
Tobbyvor 7 Tagen

I go like watch this fight o. Love the Nigerian boxing entertainment these days. We go dey meet for ring now 😂

Profilbild von 𝓐-𝓶𝓲𝓵𝓵𝓲
𝓐-𝓶𝓲𝓵𝓵𝓲vor 7 Tagen

All these clowns with money just dey use their money dey sponsor mumu thing

Profilbild von Emmy 😍
Emmy 😍vor 7 Tagen

That man wan laugh 😆 😂

Profilbild von Tim Gerald
Tim Geraldvor 7 Tagen

make dem bring zazzu, portable,Carter Efe, Akpi, phenomenal 😂😂😂

Profilbild von Thatgirl_Chichi
Thatgirl_Chichivor 7 Tagen

Phynas no be your Mama be dis?😭😭

Ähnliche Videos