Loading video...
Video Failed to Load
NM x Vado - ijoba (Friday)
33 Comments

As you start with omotepa nko? I know say na song or album you wan drop 😂😂….anyway Naira is so talented and I need him back like mad ❤️🦅! One of my favorite

As Zinoleesky don leave label, you don take your career serious back

@officialnairam1

@citybvyy @zinoleesky Sheybi u dey see now, this is how u do music!! Not that nonsense you’re doing, dropping stuffs alone like say only zinodict fit stream your shit. Fucking explore, feature other artists, no be to dey feature all those artist wey still dey struggle with their life too.

I have never thought there will be a collaboration between this two … let’s feast 🥂

@big_tyrod Zinoleesky mood right now 😭😂💔

Lamba🤭🔥‼️

Omo,,this is coming to save all of us from opara mids 😭

Both of you cooked ngl

Finally !!! Someone finally took that bold step I have been waiting for. Burna Next and we're back to Office. MARLIANS SEASON. BOOM !!!!

Omo Naira ehnnn Love you mann You featured my GOAT 🐐 GO HARD 🔥🔥🔥

Let’s goooooo! 🔥🔥🔥

@poplee001 Let’s go President 🙌🏿❤️

@MuqadamRicky Mhennn seems you guys have woke up now forget watin them wan talk e feature gbogbo wan lor it will help you and Zino more Omo @officialnairam1 inu mi dun gan fun eleyi o

Zinooo Ft big artist abeg seee ur bosss haaa

God bless you Vado and he go still punish you join e get why…

You will just know that Zino X Vado collab is by the corner 😂🔥

May God no let us jam problem wey go humble us ooo See as NM dey do like upcoming wey just received free verse from his mentor

The effect of the 2023 incident still showing.. NM coming back soon

Why Kis Daniel dey fear to show him face?

@HushRichie11 Na this iba jojo me I want o 😭🤯🔥

Naira is definitely topping again 😁

@sayheytowizzy I’m very much ashamed of you naira .this is supposed to be done after pussy drip 💧.unah just dull the motion .same thing zino did after abanikanda..zino is supposed to be back up there but unah no get sense

Boss you too good Aje, nah that your lamba I Dey enjoy oooo

Omo I don miss your voice ooo Ajeh eno go better for people wey wan cancel you

Naira Marley and Kizz daniel in a studio.. unbelievable 🤯

This one wey u don de move to to Daniel no go mohbad am oo

Zino still dey follow upcoming drag verse 😭😭😭

Your gbedu is always a banger, having Vado recording on same beat will be a street banger like usual @KizzDaniel thank you IDan

Omo this song enter make I nor lie, forget the hate and enjoy the music 😁

This is easily going to bang Street anthem soon

Baba ibeji no disappoint me on that verse Dakun oko mummy mhi 🙏🫶❤️ NBG 4L

Tan ba da’le won ma fi e sile 🔥
Related Videos
Sensitive content
daripada beli nm*x mending beli ini gaa keujanan cek harga :
im jane
328,154 views • 2 years ago
