Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
No BBL plssssss 🥺✨
460,689 views • 11 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

no bbl nai make u go pick mosquitoes

Na yansh wey big nai be ikebe Na yansh wey real nai be ikebe

Carry for waist did this cover to this song 🙇♂️🙇♂️🙌🙌🙌@Omah_Lay

Stream here:

Nah yansh way real Nai be ikebe ooo !!

Na nyash wey real na im be ikebe!!!!!

You don happy small small, werey boy

@Omah_Lay One day for the thief, every other day for me 💜✨🕊️ I did this for you

Turkeys surgeons looking at you spoiling their market like

Once again Thank you for saving us from " Your body Na meat pie" tf 🤮

Na yansh wey real be ikebe Abeg Bbl no be yansh oo

time for small yänsh to shine.🥹

Nothing for small yansh like us 🥹

For that one person you can’t resist

“Nah yanch wey real nah him be ikebe o”

Ur Engagement dey gba

a mess, quit music bro.

Them suppose arrest the last girl 😭 Wetin she shake abegg?

Wait, that 3rd girl Shey no be @QJ_wire I see there like that?

Na ur forming make me never stream this ur song an that's the same thing why davido never post ur song. With u is breaking record an u no dey post wey give u ur first Grammy nomination. I love u but learn from DAVIDO, carry ur work for head baba.

@casabmk RULE 101 - NO BBL ✍🏾❤️

🤣🔥yessss

Keep it natural🍑🌺🌿

On repeat

@OsarumenBi12649 Drop album

Greatest of all time 💯

Senior bro don throw shot at BBL baddies 🤣😂

You’re my therapist even when I haven’t met you yet 🧘🏿

🔥

Na why you use slim girls without yansh now I understand 😂

Song don flop, abeg rest.

Okay boss Only small small yansh
Related Videos
Sensitive content
Are they now doing B00bs BBL too ? 😭🥺🥺❤️😂
ABEFE 🤌🏿 🤌🏿
133,212 views • 7 months ago
